K-Peace - EDIYEAWAN текст песни

Текст песни EDIYEAWAN - K-Peace



EDIYEAWAN o
I'm feeling so blue
You make me acting like
You don dey use juju
Make you no dey lie
Baby tell me wetin you do me
EDIYEAWAN o
I'm feeling so blue
You make me acting like
You don dey use juju
Make you no dey lie
Baby tell me wetin you do me o
I say you you
You you you
You make me wonder with the way
With the way
You do the things that you do
Bcos of you omo moshey sable
Cos you tell me say
Make we run far away
Ere egele ere kerr
Lamashe lamashe
My baby
Your loving no go pass me by
I'll love to sip with you
Some bottles of whine
You and I
You and I
All the time all night
We go do the do
EDIYEAWAN o
I'm feeling so blue
You make me acting like
You don dey use juju
Make you no dey lie
Baby tell me wetin you do me
EDIYEAWAN o
I'm feeling so blue
You make me acting like
You don dey use juju
Make you no dey lie
Baby tell me wetin you do me
I don fall in love before
Omo this one this one
Feels so different
Na juju you do me
This is making me crazy
Na wetin I go do
Wey I fit do without you
Ediyeawan my number one
African queen only one
If I pull up in a benz baby ooo
Shey you go like make we ride
You and I
You and I
All the time all night
We go do the do
EDIYEAWAN o
I'm feeling so blue
You make me acting like
You don dey use juju
Make you no dey lie
Baby tell me wetin you do me
EDIYEAWAN o
I'm feeling so blue
You make me acting like
You don dey use juju
Make you no dey lie
Baby tell me wetin you do me o
Baby mi ma fo rara
With you by my side
Nimo sheyn gara
No one badder
No another
No one badder than you
EDIYEAWAN o
No one badder
Baby no one badder
Mafi para
Tell me wetin you do me
EDIYEAWAN o
I'm feeling so blue
You make me acting like
You don dey use juju
Make you no dey lie
Baby tell me wetin you do me



Авторы: Ogunrombi Koya


K-Peace - Ediyeawan - Single
Альбом Ediyeawan - Single
дата релиза
12-02-2021


Еще альбомы
Исполнитель K-Peace, альбом Plus size
2022
Исполнитель K-Peace, альбом KOROPE
2021
Исполнитель K-Peace, альбом EDIYEAWAN
2021
Исполнитель K-Peace, альбом Halele
2020
Исполнитель K-Peace, альбом Millions
2020
Исполнитель K-Peace, альбом Gentleman
2020
Исполнитель K-Peace, альбом Gradually
2019
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.