Текст песни
Lone
lone
Kcc
on
this
one
Bj
show
oh
oh
oh
Na
only
you
i
get,
i
no
get
anybody
If
human
fail
me,
i
must
to
call
on
you
Many
many
things,
wey
man
don
dey
face
Many
many
things,
wey
eyes
don
dey
see
Moti
jiya
jiya,
i
need
your
blessings
Many
failed
promise,
e
dey
do
me
dirty
Me
sef
wan
blow,
i
won
get
the
money
So
many
times
wey
man
don
fall
Oju
tiri
many
things
tenu
koleso
Bad
days
are
gone,
now
am
getting
stronger
But
man
never
cry
hope
never
die
Many
pain
that
am
feeling
in
my
life
It's
been
long
time,
omo
i
no
go
lie
Alhamdulilahi,
i
thank
you
my
God
I
go
down
on
my
kneels,
then
I
pray
to
my
jah
Iya
gbadura,
baba
gbadura
Ridwanulilahi
you're
going
higher
Oh
yah
jah
jah
jah
Ogun
aje
jah
jah
jah
Ogun
aiye
jah
jah
jah
Make
dem
leave
my
life
right
now
I
will
never
bow
bow
down
Ogun
aje
jah
jah
jah
Oh
jah
Been
through
hell
and
i'm
back
Seen
the
light
and
the
dark
No
be
small
thing
my
dog
see
Before
e
start
to
dey
bark
Omo
aye
le,
tobariwon
kosa
Dem
no
like
designer,
afi
toba
wo
aso
tosha
Iya
gbadura,
baba
gbadura
Kin
kore
oko
dele,
make
i
get
the
mula
My
hope
is
in
you
oluwa
Tori
kosebi
kosara
to
ma
shanuwa
I
no
dey
trust
nobody
Mio
le
je
ki
enikan
kan
fimi
ko
body
Bless
my
voice
and
my
way
oh
Lordy
And
everything
i
lays
my
hand
upon
I
no
dey
trust
nobody
Mio
le
je
ki
enikan
kan
fimi
ko
body
Bless
my
voice
and
my
ways
oh
Lordy
And
everything
i
lays
my
hand
upon
Iya
gbadura
baba
gbadura
Ridwanulilahi
you
are
going
higher
Oh
yah
jah
jah
jah
Ogun
aje
jah
jah
jah
Ogun
aye
jah
jah
jah
Make
dem
leave
my
life
right
now
I'll
never
bow
bow
down
Ogun
aje
jah
jah
jah
Oh
jah
Oooh
Iyami
mapemi,
baba
mi
mapemi
Ridwanulahi
kemi
mashe
beru
Ohun
ti
oda
shin
bo
wadara
Meje
meje
malorin
taman'ko
Levery
Sunday,
when
we
Dey
our
church
Many
enemies
wey
dey
our
back
Nobody
pray
make
him
pikin
die
Anywhere
we
go
ki
olorun
mashowa
Iya
gbadura
baba
gbadura
Ridwanulilahi
you
are
going
higher
Oh
yah
jah
jah
jah
Ogun
aje
jah
jah
jah
Ogun
aye
jah
jah
jah
Make
una
leave
my
life
right
now
I'll
never
bow
bow
down
Ogun
aje
jah
jah
jah
Oh
jah
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.