Текст песни
(Kcee
limpopo)
(Jaysynths)
(Give
them
the
fire)
Blessings
na
follow
come,
wetin
dey
my
head,
doh-doh?
(Oil)
'Cause
I
no
geti
problem
Iwalakolombo
(oil)
Anytime
you
fuck
around,
you
fit,
you
fit
to
see
my
problem
And
Ijọba
no
go
fit
solve
am
Ọmọ
Gaza
don
drop
lamba
Sir
Kcee
Limpopo
banger
Répéter,
répéter
No
go
dey
dull
my
grace
Nnamdi
rest
your
case
We
dey
play,
e
dey
show
You
no
fit
stop
my
pace
Oil
dey
my
head
I
pray,
I
pray
See
the
life
I
dey
live,
high
grade
I
no
come
here
to
come
play
I
don
dey
ball
o
E
don
tey
(Ụmụnna)
(Ebe
ahzịa)
(Ụmụnna)
(Ebe
ahzịa)
(Ụmụnna)
Blessings
na
follow
come
(ebe
ahzịa)
Wetin
dey
my
head,
doh-doh?
(Oil)
Because
I
no
geti
problem
Iwalakolombo
(oil)
Anytime
you
fuck
around,
you
fit,
you
fit
to
see
my
problem
And
ijọba
no
go
fit
solve
am
Ọmọ,
we
don
drop
big
lamba
Sir
Kcee
limpopo
banger
Where
be
you
dey?
When
I
dey
for
'Lere,
mi
o
ki
ń
sun'le
o
And
then,
you
can
ask
Kunle
Wọn
fẹ
sun
le,
mo
ya
kigbe
Emi
bonafied
osanle
Them
dey
feel
me
for
America
down
to
Malay
Never
tell
me
say
Ọla
tete
wa'le
Them
wanna
get
me
laid
like
Omah
Lay
O
dẹ
ma
le
o,
ṣẹ
fẹ
ta
le
o?
'Cause
I
dey
tackle
like
Ngolo
Kante
o
I
no
fit
piante
o,
ko
si
pampe
o
And
all
over
the
world,
them
give
me
shante
o
Ẹṣa
ni
milli
ba
de
o
Emi
lo
ń
pe
ni
Gaza,
and
nobody
do
it
like
me
Oyin
lọtun
losi,
ọla
Olúwa
kò
le
tan
Blessings
na
follow
come,
wetin
dey
my
head,
doh-doh?
(Oil)
'Cause
I
no
geti
problem
Iwalakolombo
(oil)
Anytime
you
fuck
around,
you
fit,
you
fit
to
see
my
problem
And
ijọba
no
go
fit
solve
am
Ọmọ
Gaza
don
drop
lamba
Sir
Kcee
Limpopo
banger
E-money
Sir
kcee
Limpopo
banger
(Kcee
limpopo)
Kcee
and
Oxlade,
oh,
banger
1 Hypnotize
2 Finally Finally
3 Feel Am (feat. Didi B)
4 Obalende
5 Better Mama
6 Big Fish
7 Motor (feat. Kanika Kapoor)
8 Level Up
9 I Pray (feat. Oxlade)
10 Into You
11 Slow Mo (feat. Ijaya)
12 Agenda
13 Ganja Man
14 Sista Blessing
15 Ebelebe (feat. Skiibii & Teni)
16 Hallelujah
17 Ojapiano (feat. Diamond Platnumz & ODUMODUBLVCK) [Afro Remix]
18 Ojapiano (Remix)
19 Ojaginger
20 Ojapiano
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.