Текст песни Bebe - Kaehip
(It's
Mr
Godwyn
the
producer)
It's
kaehip
pon
this
one
oh
Kelemuske
(ah_
ra
ra
ra
ra
ra
ra
ra
ra)
Kelemuske_(Pa
ra
ra
ra)
Gbeskelemu
You
shine
pass
nepa
light
Oh
my
Michael
Faraday
ey
You
make
a
sinner
man
go
church
You
make
me
come
dey
shout
Halle
Mercy
Igbe
and
Agbani
don
combine
Omo
I
say
fire
dey
ey
And
if
you
gimme
love
tonight
I
swear
I
nor
go
use
you
play
Bebe
I
nor
go
lie
to
you
oh
I
nor
go
lie
to
you
girl
I
gat
my
eyes
on
you
I
no
go
tire
for
you
oh
(no
no)
My
bebe
I
nor
go
lie
to
you
oh
Girl
I
go
do
am
for
you,
lemme
put
an
ice
on
you
I
nor
go
tire
for
you
oh
(No
no)
Ah
ha
ye
yeh
ye
yeh
en
Pa
ra
ra
ya
ya
en
(Ahh_)
Kelemuske
ah
gbeskelemuske
Skelemuske
ah
gbeskelemu
Oh
my
lover
Body
so
coca
Girl
your
body
center
of
attraction
oh
You
pull
me
closer
(my
bebe)
Oh
my
oh
my
Girl
I
don't
need
lighter
you
dey
light
my
kush
Calli
me
the
father
make
I
spill
the
truth
The
fire
wey
you
carry
still
dey
burn
my
bush
Feels
like
I'm
on
my
way
to
Calvary
You
carry
wetin
wan
kpai
person
I
go
run
my
race
and
come
run
your
race
oh
I
no
fit
leave
you
for
another
man
Bebe
I
nor
go
lie
to
you
oh
I
nor
go
lie
to
you
girl
I
gat
my
eyes
on
you
I
no
go
tire
for
you
oh
(no
no)
My
bebe
I
nor
go
lie
to
you
oh
Girl
I
go
do
am
for
you,
lemme
put
an
ice
on
you
I
nor
go
tire
for
you
oh
(No
no)
Ah
ha
ye
yeh
ye
yeh
en
Pa
ra
ra
ya
ya
en
(Ahh_)
Kelemuske
ah
gbeskelemuske
Skelemuske
ah
gbeskelemu
Baby
this
your
body
Cha
Cha
pepper
body
You
gimme
special
kinda
lovin
You
reset
my
head
oh
Yawa
don
burst
oh
Bad
man
don
love
oh
All
the
things
that
you
do
me
Dey
make
me
gum
body
oh
Yeah
ehh
Bebe
I
nor
go
lie
to
you
oh
I
nor
go
lie
to
you
girl
I
gat
my
eyes
on
you
I
no
go
tire
for
you
oh
(no
no)
My
bebe
I
nor
go
lie
to
you
oh
Girl
I
go
do
am
for
you,
lemme
put
an
ice
on
you
I
nor
go
tire
for
you
oh
(No
no)
Ah
ha
ye
yeh
ye
yeh
en
Pa
ra
ra
ya
ya
en
(Mr
Godwyn
pon
deck)
Kelemuske_
(ra
ra
ra
ra
ra
ra
ra
ra)
Kelemuske_
(Pa
ra
ra
ra)
Gbeskelemu

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.