Kayprimez - Way Up текст песни

Текст песни Way Up - Kayprimez



See dema ACT like dem JESUS
But dem no fit DIE to PLEAD us
When I do dem GLAD
If I no do dem go YARN for my back
Broda what u gain if you HURT Ah NIGGER
Sey you forget say we RISE by LIFTING others
You self Dey matter you know say MAGA Dey para
If e no be MATTA your matter no matter
You go wonder say na who be the MATTA
Na one BABA wey Dey give me DOLLS from UTAH
My JOURNEY still far, So please give me DISTANCE
If you no fit GINGER me, Keep your MUTUAL
Woni koma dete to ba tile DAGBOGBE
And me I Dey tell dem FORMAT mi o ma NPE
Ani o ti pe die wey I Dey wait for the PAY
I SWEAR i go SHAKE dem till dem start to VIBRATE
I be young boi from the GHETTO
Waka jeje no go JAM AGBAKO
No be only you get PSYCHO
Help me TIE my CANA with BACKWOOD
CODA in my SOSA, Bora fun awon HUNTER(O NI SE BOTTLE KE)
My PEOPLE no Dey DULL ham
AGEGE LO GA WA, IKORODU, MUSHIN OLOSHA(O RI OKAN)(AGEGE AGEGE)
IYANA IPAJA to IKEJA, my people yapa for COMMAND YE
LEKKI(LEKKI)
AJA ONIRU(AJA ONIRU)
Ba n ki(Ba n ki)
OBA ELEGUSHI(OBA ELEGUSHI)
Woni koma dete to ba tile DAGBOGBE
And me I Dey tell dem FORMAT mi o ma NPE
Ani o ti pe dię wey I Dey WAIT for the PAY
I SWEAR i go SHAKE dem till dem start to VIBRATE
Woni koma dete to ba tile DAGBOGBE
And me I Dey tell dem FORMAT mi o ma NPE
Ani o ti pe die wey I Dey wait for the PAY
I SWEAR i go SHAKE dem till dem start to VIBRATE
MONEY Dey leave MATTER
KALUBA no fit cause FIPA
Moti mon ISHAN PAPA
Eyin ALAIYE mio GAPA
TB CRUISE
IB KUSH
OMOBAIBEJU LEKKI, LEKKI(O SE O SE JUNIOR BOI Eyan OLOBA RICHIE)




Kayprimez - Way Up - Single
Альбом Way Up - Single
дата релиза
11-03-2024

1 Way Up




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.