Kayprimez - Way Up - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Kayprimez - Way Up




Way Up
На вершину
See dema ACT like dem JESUS
Они ведут себя, как Иисус,
But dem no fit DIE to PLEAD us
Но не могут умереть, чтобы просить милости для нас
When I do dem GLAD
Когда я делаю что-то им угодное,
If I no do dem go YARN for my back
Если я не сделаю этого, они будут сплетничать за моей спиной
Broda what u gain if you HURT Ah NIGGER
Бро, что ты приобретешь, если причинишь боль человеку?
Sey you forget say we RISE by LIFTING others
Разве ты забыл, что мы поднимаемся, возвышая других?
You self Dey matter you know say MAGA Dey para
Ты тоже важен для себя, но все идет своим чередом
If e no be MATTA your matter no matter
Если у тебя нет проблем, то твои проблемы никого не волнуют
You go wonder say na who be the MATTA
Ты можешь задаться вопросом, кто же у тебя проблемы?
Na one BABA wey Dey give me DOLLS from UTAH
Это отец, который дает мне куклы из Юты.
My JOURNEY still far, So please give me DISTANCE
Мой путь еще далек, поэтому, пожалуйста, дай мне расстояние
If you no fit GINGER me, Keep your MUTUAL
Если ты не можешь мотивировать меня, то держи свои советы при себе.
Woni koma dete to ba tile DAGBOGBE
Если я доберусь до вершины, то не буду трогать оружие.
And me I Dey tell dem FORMAT mi o ma NPE
И я говорю им, что мой формат не изменится
Ani o ti pe die wey I Dey wait for the PAY
Я обещаю, что подожду, пока не получу свою плату
I SWEAR i go SHAKE dem till dem start to VIBRATE
Клянусь, я буду трясти их, пока они не начнут вибрировать.
I be young boi from the GHETTO
Я молодой парень из гетто,
Waka jeje no go JAM AGBAKO
Хожу потихоньку, не буду сталкиваться со старшими.
No be only you get PSYCHO
Ты не единственный с психами.
Help me TIE my CANA with BACKWOOD
Помоги мне забить мою трубку бэквудом.
CODA in my SOSA, Bora fun awon HUNTER(O NI SE BOTTLE KE)
Кода в моей содовой, напиток для охотников (который не похож на бутылку)
My PEOPLE no Dey DULL ham
Мои люди не тупые
AGEGE LO GA WA, IKORODU, MUSHIN OLOSHA(O RI OKAN)(AGEGE AGEGE)
Они шляются по Аджеге, Икороду, Мушину Олоши (не смотри) (Аджега, Аджега)
IYANA IPAJA to IKEJA, my people yapa for COMMAND YE
От Ияны Ипади до Икеи, мои люди тусуются в комманде
LEKKI(LEKKI)
ЛЕККИ (ЛЕККИ)
AJA ONIRU(AJA ONIRU)
АДЖА ОНИРУ (АДЖА ОНИРУ)
Ba n ki(Ba n ki)
Ба Н КИ" (Ба Н КИ")
OBA ELEGUSHI(OBA ELEGUSHI)
ОБА ЭЛЕГУШИ (ОБА ЭЛЕГУШИ)
Woni koma dete to ba tile DAGBOGBE
Если я доберусь до вершины, то не буду трогать оружие.
And me I Dey tell dem FORMAT mi o ma NPE
И я говорю им, что мой формат не изменится
Ani o ti pe dię wey I Dey WAIT for the PAY
Я обещаю, что подожду, пока не получу свою плату
I SWEAR i go SHAKE dem till dem start to VIBRATE
Клянусь, я буду трясти их, пока они не начнут вибрировать.
Woni koma dete to ba tile DAGBOGBE
Если я доберусь до вершины, то не буду трогать оружие.
And me I Dey tell dem FORMAT mi o ma NPE
И я говорю им, что мой формат не изменится
Ani o ti pe die wey I Dey wait for the PAY
Я обещаю, что подожду, пока не получу свою плату
I SWEAR i go SHAKE dem till dem start to VIBRATE
Клянусь, я буду трясти их, пока они не начнут вибрировать.
MONEY Dey leave MATTER
Деньги не причиняют проблем.
KALUBA no fit cause FIPA
КАЛУБА не может вызвать ФИПА
Moti mon ISHAN PAPA
Я видел отца ИШАН
Eyin ALAIYE mio GAPA
АЛАЙЕ, я не любопытный
TB CRUISE
ТБ КРУИЗ
IB KUSH
ИБ КУШ
OMOBAIBEJU LEKKI, LEKKI(O SE O SE JUNIOR BOI Eyan OLOBA RICHIE)
ОМОБАЙБЕДЖУ ЛЕККИ, ЛЕККИ (хорошо, хорошо, младший БОЙ Эян ОЛОБА РИЧИ)






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.