Kays - Intimidate текст песни

Текст песни Intimidate - Kays



They call me Kays ooh
Don't call me Kay ooh
Make una hear ooh
I no dey joke ooh
Smoking on gas ooh
Sipping my lean slow
I just dey enjoy my life
Ooh Yeah
Wait ooh
Wait ooh
Wait ooh
I don't know why them they hate ooh
Hate ooh
Hate ooh
Hate ooh
I say I don't know why them they hate oooh
What da hell ooh
Everywhere I go
People dey fear ooh
They say I intimidate oooh
Shey na my hair ooh
Or na my style ooh
Came from the ghetto
A nigga was soo broke
I appreciate ooh
This life wey I dey live oooh
So me I no send ooohh
If you dey hate oooh
I know I am the best ooh
Me no come here to compete ooh
Only compete with myself oooh
No debate oooh
Ah
She see me now yeah
She feel me now yeah
I'm getting pounds yeah
She calling now yeah
Yeah
She see me now
Yeah
She feel me now
Yeah
I'm getting pounds yeah
She bugging now ooh
Yeah
Wait ooh
Wait ooh
Wait ooh
I don't know
Why them they hate ooh
Hate ooh
Hate ooh
Hate ooh
I say I don't know
Why them they hate oooh
What da hell ooh
Everywhere I go
People dey fear ooh
They say I intimidate oooh
Shey na my hair ooh
Or na my style ooh
Came from the ghetto
A nigga was soo broke
Wait ooh
Wait ooh
Wait ooh
I don't know
Why them they hate ooh
Hate ooh
Hate ooh
Hate ooh
I say I don't know
Why them they hate oooh
What da hell ooh
Everywhere I go
People dey fear ooh
They say I intimidate oooh
Shey na my hair ooh
Or na my style ooh
Came from the ghetto
A nigga was soo broke
So what my skin is so black
My hair is so rough
I'm black and so proud
So what my skin is so black
My hair is so rough
I'm black and so proud
They wanna break me
They wanna take me
Siping codeine got me lazy
I don't know why them they hate me
They wanna break me
They wanna take me
Siping codeine got me lazy
I don't know why them they hate me
Wait ooh
Wait ooh
Wait ooh
I don't know
Why them they hate ooh
Hate ooh hate oh hate ooh
I say I don't know
Why them they hate oooh
What da hell ooh
Everywhere I go
People dey fear ooh
They say I intimidate oooh
Shey na my hair ooh
Or na my style ooh
Came from the ghetto
A nigga was soo broke
Yeah
Wait ooh
Wait ooh
Wait ooh
I don't know
Why them they hate ooh
Hate ooh hate oh hate ooh
I say I don't know
Why them they hate oooh
What da hell ooh
Everywhere I go
People dey fear ooh
They say I intimidate oooh
Shey na my hair ooh
Or na my style ooh
Came from the ghetto
A nigga was soo broke
Ehhhh yeah
Kays
Kays Nation



Авторы: Nnemeka Onyewuchi


Kays - Intimidate
Альбом Intimidate
дата релиза
20-05-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.