Kays - SHIT TALKERS текст песни

Текст песни SHIT TALKERS - Kays




Yuh Kays Mad Ting Kays Nation
Shey na me una dey talk shit about
Abi na me you've been talking about
I get people wey go run up in your household
And nobody go fit help you out
Shey na me una dey talk shit about
Abi na me you've been talking about
I get people wey go run up in your household
And nobody go fit help you out eh
Hmm anything I do dem go talk
Ah I get money dem say na luck
Dem say I do too much drugs and I talk about it in my songs
Wetin who them be are they the cops
I catch a body no remorse I'm telling you
So watch your mouth when you talk about me
Coz I got niggas wey go kill for one hit
Ahh kilode fam who you talking about chop his tongue out
Send him back to the opps make dem pop out
War ready if dem shoot we go shoot back
Yepa kilode fam who you talking about
Chop his tongue out send him back to the opps
Make dem pop out
War ready if dem shoot we go shoot back
Shey na me una dey talk shit about
Abi na me you've been talking about
I get people wey go run up in your household
And nobody go fit help you out
Shey na me una dey talk shit about
Abi na me you've been talking about
I get people wey go run up in your household
And nobody go fit help you out eh
Hmm I'm a God I make it rain when it's sunny
I don't take no shit from Nobody
Ah I don't know why they wanna try me
My niggas kill people for a hobby
Mac 10 on me came loaded and it's automatic
I stay war ready I aim for the head my nigga
You don't wanna try am a certified shooter
You don't wanna try I got certified killers
Me I no lie most my niggas Gang members
Oh ooo don't say I didn't warn you ooh ooh
White girl came from mexico ooh ooh
You don't wanna try I got certified killers
Me I no lie most my niggas Gang members
Don't say I didn't warn you ooh ooh
White girl came from mexico ooh ooh
Shey na me una dey talk shit about
Abi na me you've been talking about
I get people wey go run up in your household
And nobody go fit help you out
Shey na me una dey talk shit about
Abi na me you've been talking about
I get people wey go run up in your household
And nobody go fit help you out eh
Ha Ha Yuh Kays Kays Nation
Mad Ting



Авторы: Nnemeka Onyewuchi



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.