Keeny Ice feat. Lega - Popo (feat. Lega) текст песни

Текст песни Popo (feat. Lega) - Lega , Keeny Ice



Bad man to bad man no call no police na
Roar like a lion anytime we come through na na na
Me and my guys just want burn down some trees na
So pour me some juice make you pass me some lighter nana
Call no popo call no popo oo
Call no popo call no popo oo
I beg you call no popo call no popo oo
Call no no popo call no popo oo
Me den my killers link up you know we just be catching a vibe
Issa free zone thing we no get rules to abide
Pour me vodka and put some gbekui on the side
Call some couple bad bitches then we going on a ride
Big big flex and my drip too set
Mehn I'm looking all fresh in my new gucci pairs
Smelling all good make the ladies wanna flirt
Balling on these haters leave some pain in their chest
Challe gbaa
Kaka na
Mi ƒiƒi aa dzi abe zògbèdzi nake
Èdzì ne ɖè gbè anyigba ne
Ñukuviwo tro ta nu ne mi vɔa ɖe mi
Uh forget the weather when we pull up dey rain
Head knacking with some henny shots for pain
The life be one wey e short like adjoa So if I no chill up before kpɛmɛ wetin I gain
Call no popo call no popo oo
Call no popo call no popo oo
I beg you call no popo call no popo oo
Call no no popo call no popo oo
Uh
E just be jorley I want jorley non stop I no kill person
So show me where the party dey I go come through dripping
Get high shake body forget all the stressing
If I die I die afterall man no be nothing
So mr dj put this music on replay
Make I just dance and put my sorrows all away
It's been a long time coming I swear e no be today
The hardwork dey pay but sometimes we for play
Ta ne gàmèa yɔm challe wote
Ma vivi ɖekadze hafi ma forty
Call no popo call no popo oo
Call no popo call no popo oo
I beg you call no popo call no popo oo
Call no no popo call no popo oo
Bad man to bad man no call no police na
Roar like a lion anytime we come through na na na
Me and my guys just want burn down some trees na
So pour me some juice make you pass me some lighter nana
Call no popo call no popo oo
Call no popo call no popo oo
I beg you call no popo call no popo oo
Call no no popo call no popo oo



Авторы: Barnabas Amu


Keeny Ice feat. Lega - Popo (feat. Lega) - Single
Альбом Popo (feat. Lega) - Single
дата релиза
14-02-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.