Kenny Kore - I Believe текст песни

Текст песни I Believe - Kenny Kore



Hmm, say na me be this? Wa oh
See my life don better, see the shame don waka
They no go know say you don suffer, dem go call
You ajebutter but you be real ajepako
See the levels don dey change it makes wanna
Give again and love again
No be today e don teh na because you believe
Na because I believe
Because I believe
Na because I believe
Because I believe oh
Na because you believe
Because you believe
Na Because you believe
Because you believe
Some people wey believe go say
Na because you believe
Because you believe
Na Because you believe
Because you believe
See, Mummy no be you be this
Remember say them no believe
You go marry ehn, happy, yes
You and daddy
Raise pikins, raise your pikins pikins
A lot of them, super pikins, super pikins, super pikins
Just like me
Na because you believe
Because you believe
Na Because you believe
Because you believe
Na because you believe
Because you believe
Na Because you believe
Because you believe
I believe in you (na because you believe)
You believe in me, we believe in God (because you believe)
Na Because you believe, ouuu
Because you believe
Imagine say, you no dey play lotto
You still dey drive correct motto
Imagine say (imagine)
You no do mago-mago take
Comot for ajepako
Imagine say
I go die one day but my name go remain great
So great yea, in Jesus I believe, believe
Na because you believe
Because you believe (because I believe)
Na Because you believe
Because you believe (because you believe)
Na because you believe
Because you believe (believe, because you believe)
Na Because you believe
Because you believe (sing with me)
Na because you believe
Because you believe (I believe in you)
Na Because you believe (You believe in me, we believe in God)
Because you believe
Na because you believe
Because you believe (Mummy believe, daddy believe)
Na Because you believe (brother believe)
Because you believe (sister believe)
Igbagbo o gbogun o, igbagbo o ma gbogun o
What you believe you get, you get what you believe
Abegi dakun stop to vex o, I can't repent o
Baa mi loni, loni
O ni kin woke, o ni kin woke, o fe so mi doge
If I believe, o fe so mi dosa
Yes indeed laye ti mo wa
I believe, I will live, I'll be rich, yes indeed
I believe



Авторы: Jerkins Rodney Roy, Daniels Lashawn Ameen, Jerkins Freddie D, Pratt Kenneth Edward, Durham Dominic Motique


Kenny Kore - Eledumare classic
Альбом Eledumare classic
дата релиза
28-05-2013




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.