Kenteezy - 365 Days (feat. Oluwacoded) текст песни

Текст песни 365 Days (feat. Oluwacoded) - Kenteezy




Ye, turn it up for the boy oh
Kenteezy, unsto
Ah, (boy coded)
Unstoppable
(Abeg, oshéy)
365 days
Man dey work no play oh
ájé
As I dey work and pray oh
Make I find my way
Make sápa no dey oh
Hustle everyday
No holiday
Jòwó yé-yé, Olúwa
Jòwó wá, gbó àdúrà
shén je ayémí
Owó e lówà
Make you bless my way
Kín 're mi gbà
Jòwó yé, Olúwa
Jòwó wá, gbó àdúrà
shén je ayémí
Owó e lówà
Make you bless my way
Kín 're mi gbà
shén 'lù, ma dún
mo shén won ma
mo shén sha àdúra ma fún mi
Cuz, the people wey we dey together
Some of them done pass me
I know say e go be
agbára Eléduwà
The people wey we dey together
Some of them don pass me
I know say e go be
agbára Eléduwà
mo shén lo mo shén
Shey olúwa ni
Since have been grinding-grinding yeah
When e go be
365 indoor recording (indoor recor-)
Yeah you know we coming (yeah you know we coming!)
Ó pòr its plenty (ye!)
365 indoor recording
Yeah you know we coming
Ó pòr its plenty
Jòwó yé-yé, Olúwa
Jòwó wá, gbó àdúrà
shén je ayémi
Owó e lówà
Make you bless my way
Kín 're mi gbà
Jòwó yé-yé, Olúwa
Jòwó wá, gbó àdúrà
shén je ayémi
Owó e lówà
Make you bless my way
Kín 're mi gbà
mo shén sha 'dúrà kóma
Cuz I wan buy private jet
gbogbo owó ta sporty bet
But I stand fit face my fear
Cuz my blow time don dey near
Very soon e go clear
ma Shey l'arí po
Shey l'arí 'dùnnu
bà'a ma mi sukún
Said we be giving them back to back
Soon dem go hear
Gbedu wey go take me out of trenches
Jòwó yé-yé, Olúwa
Jòwó wá, gbó àdúrà
shén je ayémi
Owó e lówà
Make you bless my way
Kín 're mi gbà
Jòwó yé-yé, Olúwa
Jòwó wá, gbó àdúrà
shén je ayémi
Owó e lówà
Make you bless my way
Kín 're mi gbà



Авторы: Akpomeyoma Kehinde



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.