Khaid - Anabella текст песни

Текст песни Anabella - Khaid



(Sig')
Oh, oh, oh
(Signal)
Oh, oh, if I ever hurt you, girl, I'm sorry (girl, I'm sorry)
Oh, my baby, no go leave me follow zaddy (follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send, carry my money make we go fàájì
Baby, wetin sup o?
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them, make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
Baby, make you no do gawu
Óyà, take anything wey you want
I be talk and do, money too long, e get part two
I know say you dey feel me, so no go dey mezebu
Girl, you dey reason me one kind
And e dey pain me o (and e dey pain me)
If na cash wey you want, I go waybill oo
Girl, if you ever fall my hand
That thing go change me o (say e go change me)
If I go ever, love you na baby o (shey you know say if I-)
If I ever hurt you, girl, I'm sorry (girl, I'm sorry)
Oh, my baby, no go leave me follow zaddy (follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send, carry my money make we go fàájì
Baby wetin sup o?
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them, make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
(Timi Jay on the track)



Авторы: Sulaimon Shekoni Solomon, Sydney Sunday Egere, Fakorede Oluwatobiloba Paul


Khaid - Anabella
Альбом Anabella
дата релиза
14-07-2023




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.