Kida Kudz feat. Falz & Joey B - Buga текст песни

Текст песни Buga - Kida Kudz , Falz , Joey B



Buga
Watch this
Jiggy
E so fun won ko lo sempe
What da fuck? 2000 and jiggy
You understand?
Who da one wanna do me keke?
Ayy-yeah
Who da one wanna do me keke?
Ayy, who dem be? (Dem be)
Wetin dem weight? (Dem weight)
Wetin I do? (I do)
Wetin dem say? (Dem say)
I gat frenemies but mama don pray (mama don pray)
No bad belle wey go come my way (come my way)
And the blessin' make e fall my way (fall my way)
I need long life, that is all I pray (all I pray)
Been a long road but I'll find my way (find my way)
Zero competition wey dey pon my way
Who be that girlie belly dancin'? (ayy)
Girlie put it on me, got the fantasy (fantasy)
Baby girl tell me, what's your fantasy?
We no dey waste time
No dey give me konji
Je kin ma je iseyen, like a junkie
Fi won le kan ma wo, like a dundi
After the club tell me what it's gon' be
And she want my blood just like a Zombie (ayy-ayy)
Ayy, ayy-ayy-yeah
Ayy, who dem be? (Dem be)
Wetin dem weight? (Dem weight)
Wetin I do? (I do)
Wetin dem say? (Dem say)
I gat frenemies but mama don pray (mama don pray)
No bad belle wey go come my way (come my way)
And the blessin' make e fall my way (fall my way)
I need long life, that is all I pray (all I pray)
Been a long road but I will find my way (find my way)
Zero competition wey dey pon my way
Buga, ko buga (buga oh)
Buga, ko buga (ayy)
When you get money, just buga (buga oh)
Buga, ko buga (buga oh)
Buga, ko buga
Buga, ko buga
When you get money, just buga (buga)
Buga, ko buga
See nobody go buga me
Oga, the jealousy no let dem fit stand me (oga)
Make your people no dey tweet at me
Please pass me with your unnecessary misandry
Ah-ah, wetin happen nah?
I pull up in Maserati (yeah)
I no dey hear there voice from inside the taxi (I'ma)
O fe fe mi, when she see me in the Versace (ah-ah)
Okunrin meta that will be polyandry
Abeg, tell the bartender to bring five Hennessy
E no go better for the bagger
With the bad energy (tell am)
Motor go jam am if e try anythin' (ehn)
You no know my baby gele, e dey blind enemies (oh God)
You can't tell me shit
Your swag never reach (ehn-ehn)
So, you can't share from our amenities (never)
Where real gees gather
No, you can't fellowship (no)
If you say you get werey, we have medicine
Buga, ko buga (buga oh)
Buga, ko buga (ayy)
When you get money, just buga (buga oh)
Buga, ko buga (buga oh)
Buga, ko buga
Buga, ko buga
When you get money, just buga
Buga, ko buga (ayy)
Baby girl, what's your fantasy? (uh-uh)
I know say you fine pass me (uh-uh)
Your body no be counterfeit (uh-uh)
Can you come and pamper me?
I'm jiggy, first-class ticket
Fly you to Ghana from Lasgidi
International, your bum bigi
You're the one even though I'm taken (jiggy)
Wetin dem go do?
Wetin dem go say? (say)
You dey make my heart go tingaligalin (ayy)
When it is a party, bring her with her friends (bring)
Like a cookie jar, my finger in her thing
Hmm, her back is thicker than a milkshake
About to lift her like a suitcase
Up slam, kick it like I'm Bruce Lee
Kida Kudz and Joey, man are too slick (Joey, man are too slick)
Watch this
Buga oh
Buga oh
Buga, ko buga
When you get the money just buga
Buga, ko buga



Авторы: Falz, Joey B, Kida Kudz


Kida Kudz feat. Falz & Joey B - Buga (feat. Falz & Joey B) - Single
Альбом Buga (feat. Falz & Joey B) - Single
дата релиза
23-07-2020

1 Buga




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.