Kizz Daniel - Flex текст песни

Текст песни Flex - Kizz Daniel



Yo
Won ni gan-gan-gan-gan (DJ Coublon)
Won ni gan-gan-gan-gan, yaga oh
Shey make I come your place? (Yes)
Shey Hennessy go dey? (Yes)
What about the babes? (Yes), babes from UK?
Sh'oma le mi lole? (No), tinba fa gobe (no)
Can I touch your ekele? Ekele to ni Ikebe
Island boys (yes), wey dey carry boys (yes)
Shey dem get money? My kind money
Oluwa loni ganja, iwin loni igbo nla
Vado loni vibe, Fela loni Shrine
I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh
See, I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l'Opay, ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh? (Ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh? (Ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l'Opay)
Vado oosha, Vado
Vado ma pami na
Vado ma pami na, kimon
This a vibe
I say my life just dey sweet (yes)
E be like I put sugar (yes)
No carry that bad energy come my side
My homies say I razz
My homies say I bad (yes)
Homie gonna drink anything you put for the glass
Gidi girls (yes), where you dey?
Girl, I'm in the mood, make I show my face
I don't know how to party (I don't know)
But I learnt from parties, ooh, never to be caught unfresh
I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh
See, I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l'Opay, ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh? (Ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh? (Ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l'Opay)
Ka ya'owo fun won
(Na-na, na me dey make sound master)
Vado, number one, ay



Авторы: Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Charles Ugochukwu Akwuba


Kizz Daniel - Flex
Альбом Flex
дата релиза
26-02-2021

1 Flex


Еще альбомы
Исполнитель Kizz Daniel, альбом Barnabas
2021
Исполнитель Kizz Daniel, альбом Lie
2021
Исполнитель Kizz Daniel, альбом Currently
2021
Исполнитель Kizz Daniel, альбом Jaho
2019
Исполнитель Kizz Daniel, альбом Pah Poh
2019
Исполнитель Kizz Daniel, альбом Eko
2019
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.