Kofi Mole - China текст песни

Текст песни China - Kofi Mole



No Gentlemen Allowed...
Crackers Crackers
We no dey do with fake people... burn dem all
Aporsor Gangster m'gyamu
Show me something dope
Show me something dope
Make a see something sick
Make a see something sick
Show me something real
Show me something real
Eno something fake
Eno something fake
I no dey want chin chan chon CHINA!!
Chin chan chon CHINA!!! 3x
I no dey want chin chan chon CHINA!!!
Chin chan chon 3x
Mole!!
All dey nigga in my circle,
Always u dey wanna level
We doping and sipping on purple
All my life I have been feeling so special
So show me some real shit
No be fake shit don't tryna be disrespectful
I got me some killers and rebels if u mess with me u better becareful
Zolawako where u dey... hey
Dat boy wat u say... hey, if u be dope u go take... hey
Make dem know sey we never be fake
Only the realers... hey
The Realers, hommies we rolling with
No be the fakers gimme the stickers... the stickers
Don't tryna play with my papers
Show me something dope
Show me something dope
Make a see something sick
Make a see something sick
Show me something real
Show me something real
Eno be something fake
Eno be something fake
I no dey want chin chan chon CHINA!!!
Chin chan chon CHINA!!! 3x
I no dey want chin chan chon CHINA!!!
Chin chan chon CHINA!!! 3x
Aarhh!!
All the yawa things u dey do
No be for my face
All the chin chin things u dey do use
No be for my place
We pass that level
We graduate, real life we no dey exaggerate
All the jon things u still dey do sef
We pass boy make u activated
Why u dey snitch on me
Boy why u dey fake
Why u dey hate
My guy u be u be shit for me
Boy ago bounce u if u try enter my gate
Mmm... everybody tryna fake it till they make it
What's going on today
Well I know whyyy
Show me something dope
Show me something dope
Make a see something sick
Make a see something sick
Show me something real
Show me something real
Eno be something fake
Eno be something fake
I no dey want chin chan chon CHINA!!
Chin chan chon CHINA!!! 3x
I no dey want chin chan chon CHINA!!!
Chin chan chon CHINA!!! 3x
I no dey want chin chan chon CHINA!!!
Chin chan chon CHINA!!! 3x
I no dey want chin chan chon CHINA!!!
Chin chan chon CHINA!!! 3x
End...




Kofi Mole - Spread the News
Альбом Spread the News
дата релиза
08-09-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.