Korede Bello - Let Him Go текст песни

Текст песни Let Him Go - Korede Bello



Eeeeeh!
Korede Bello oooh oooh ooh
Don Jazzy pon this again
You be jollof rice
No let them dey treat you like white rice yo
You be my Rolce Royce
No let them dey ride you like keke Napep
Or Okada sef
My diamond, you need a real man wey go cherish o
So if your man dey do any how
He go see any how
Girl I dey tell you now
You better leave them
Let him let him go
Let him oh Let him go
I say let him Let him go uo!
Man wey dey beat you let him
Let him go
Let him oh Let him go
I say let him Let him go uo!
You better leave them
Doesn't fitting your profile
Doesn't make you bokwile
If the man no dey drop bar
Make you give am the space bar
Shift Alternate and delete am oh
Tell him Asta Lavista oh
Is your time waiting worth while
Does he worship the most high
Baby you know me I no Like kamo
Me I no dey like to dey see you cry oh
Make you no dey let am dey do you wayo
Cos you be the star for my eye baba fryo oh eh
Oya don't be shy oh
Baby come click on the link in bio aah!
If the man dey do anyhow
He go see anyhow
Girl I dey tell you now
You better leave them
Let him Let him go
Let him oh Let him go
I say let him Let him go uo!
Man wey dey beat you let him
Let him go
Let him oh Let him go
I say let him Let him go uo!
You better leave them
Baby let him go ooh let him go
Baby let him go ooh let him go
Baby let him go ooh let him go
I wanna let you know ooh
Let him go ooh oh Let him go
Baby let him go ooh let him go
Baby just let him go ooh




Korede Bello - Belloved
Альбом Belloved
дата релиза
11-03-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.