Korra Obidi - DUGUDU - LIVE текст песни

Текст песни DUGUDU - LIVE - Korra Obidi



$10,000 for a show to dance and sing and start a fire
You fire back to sender
No retreat no surrender
I just dey dey my dey
I no dey fake, I no pretender
If I touch am
Issa banger
Issa banger
Melanin melanin just dey pop pop pop
And I know and I know that you want want want baby
What you see is what you get get get
Follow me follow me
Make we pepper them
Melanin just dey pop
And I know that you want baby
What you see is what you get get get
Follow me follow me
Make we pepper them
Oya
Dugugu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu Dugudu Dugudu
Dugugu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu Dugugu dugudu
Dugudu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu dugudu dugudu
I know that you want it too
Come collect it baby
Up Nepa
When I enter honey
I know that you want me boo
Why you dulling baby
Chi afio
Come collect it baby
Melanin just dey pop
And I know that you want baby
What you see is what you get get get
Follow me follow me
Make we pepper them
Oya
Dugugu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu Dugudu Dugudu
Dugugu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu Dugugu dugudu
Dugudu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu dugudu dugudu
Sexy ladies
Move that body now
Make you shake am o
All my ladies
Shake that body now
Make you roll am o
Dugugu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu Dugudu Dugudu
Dugugu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu Dugugu dugudu
Dugudu dugudu dugudu
Make I see your body Dugudu
Dugudu dugudu dugudu
Sheba sheba mami
Sheba sheba mami
Aiibo
Aii mama
Adje aiimama
Adje adje adje
Adje adje adje



Авторы: Chukwufumnaya Anita Dean


Korra Obidi - SOUNDS FROM THE THRONE ROOM (LIVE)
Альбом SOUNDS FROM THE THRONE ROOM (LIVE)
дата релиза
15-04-2022




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.