Korra Obidi - Onyema текст песни

Текст песни Onyema - Korra Obidi



Let me take you to the village real quick
OZ! Korra
No go leave when you I say call police
For your love o I go fight Chinese o
I love you and I don commit
Ahhh call police
No go leave when you I say call police
For your love o I go fight Chinese o
I love you and I don commit
Ahhh call police
Onyema why you dey do me so
Onyema why you dey do me so
E say erimma whine am go down low
Me I go whine am go down low
So so girls o wey full your domot
Them dey rush you like say na Jollof
Ifeoma, Shukura, Amina
Make una leave my Onyema
So ka li ka beans your love e dey so ka li ka moi moi
E dey make my heart dey beat your love e e dey so ka li ka moi moi
So ka li ka beans your love e dey so ka li ka moi moi
E dey make my heart dey beat your love e e dey so ka li ka moi moi
No go leave you when I say call police
For your love o I go fight Chinese o
I love you o and I don commit
Ahhh call police
No go leave you when I say call police
For your love o I go fight Chinese o
I love you o and I don commit
Ahhh call police
Onyema why you dey do me so
Onyema why you dey do me so
E say erimma whine am go down low
Me I go whine am go down low
Fine boy (Onyema)
Sweet boy (Onyema)
You dey make me craze (Onyema)
Go gaga craze (Onyema)
Fine boy (Onyema)
Sexy boy (Onyema)
You dey make me craze (Onyema)
Go gaga craze (Onyema)
I dey craze for your matter (Onyema)
I don finish my data (Onyema)
Shey make I send you my aza (Onyema)
I want to buy low waist (Onyema)
I want wear low waist (Onyema)
I want to whine my waist (Onyema)
I no wan look Uche face (Onyema)
Make I whine my waist ahh



Авторы: Chukwufumnaya Anita Dean


Korra Obidi - Onyema
Альбом Onyema
дата релиза
23-06-2021

1 Onyema




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.