Текст песни Na Wish - Layo Isaac
Yesterday
I
sit
down
For
one
corner
Dey
think
about
The
things
that
I
wish
eh
I
can't
deny
E
dey
my
mind
But
Na
wish
E
dey
scatter
my
head
Blow
my
mind
But
Na
still
wish
Well,
you
see
My
people
dey
Waka
day
and
night
With
different
wishes
Running
on
their
minds
All
the
time
Tell
me
wetin
you
think
I
go
show
Wetin
I
see
Everything
Na
wish
Wetin
I
dey
see
Everything
I
see
Everything
Na
wish.
X
2
I
dey
pray
Make
I
find
My
true
love
Wey
go
fit
Perfectly
like
my
Hands
to
glove
A
gentleman
wey
Go
love
me
better
Treat
me
better
Like
an
angel
He'll
be
my
guide
I'll
be
his
bride
We
go
born
pikin
We
go
geti
family
Live
together
happily
Everything
Na
wish
Everything
Na
wish
Wetin
I
dey
see
Everything
I
see
Everything
Na
wish.
X
2
I
dey
pray
Make
I
be
Ambassador
for
big
companies
all
around
Make
my
face
Show
for
TV
and
the
billboards
and
the
papers
Na
wish
Everything
Na
wish
Sax
outro
Na
wish
Wetin
I
dey
see
Ehh
Everything
I
see
Everything
Na
wish
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.