Laye - Run With the Crowd текст песни

Текст песни Run With the Crowd - laye



Stay your lane guy
Oga talk talk, oga talk talk
Oga talk talk
Why you just dey carry my matter
Oga talk talk, oga talk talk
Abi you no want make i prosper
Oga talk talk
Just imagine, them say if i must blow
I have to sing shake (bum bum)
But that one no concern me, i still dey do my thing
I know say e go work out
I no dey fear to stand out, i no dey fear to take risk
In fact it is dangerous, it is risky to not take a risk
Me i no dey run with the crowd
I no fit follow the crowd
My mentality different, Fingerprint different
The way i talk and smile and the way i look is different
I′m different my man
Oga talk talk
Why you just dey carry my matter, for head
E con be like say you no want make i prosper, abeg
Because everybody do am, you con say me i must do am
But e no go work, cause i no fit run with the crowd
Free me free me abeg, cause i no fit run with the crowd
Free me free me abeg, cause i no fit run with the crowd
Stay your lane guy
I no fit live under anybody shadow
I no come this world to come dey follow follow
I'm here to set records, break records and make many many records
If i be king for my domain, why I go wan commot to come be slave for your domain
As i hustle i dey praise, so my Success is sure
My praise no be in vain
Oga talk talk
Why you just dey carry my Matter, for head
E con be like say you no want Make i prosper, abeg
Because everybody do am, you Con say me i must do am
But e no go work, cause i no fit Run with the crowd
Free me free me abeg, cause i no Fit run with the crowd
Free me free me abeg cause i no Fit run with the crowd
5 plus 4, na 9
6 plus 3, na 9
7 plus 2, na 9
All of them all of them go give You 9
1 plus 8, na 9
3 times 3, na 9
9 times 1, na 9
All of them all of them go give You 9
See there are many ways to kill A rat
Whether you use hand or you Use a bat
And there are many ways to Move about
Whether you use car or you use A bike
Whether you use flight or you Choose to hike
You will get to the place that You have in mind
Though it may not be suddenly, Wait for it for it will come Suddenly
Though it may not be suddenly Wait for it for it will come Suddenly
Oga talk talk
Why you just dey carry my Matter, for head
E con be like say you no want Make i prosper, abeg
Because everybody do am, you Con say me i must do am
But e no go work, cause i no fit Run with the crowd
Free me free me abeg, cause i no Fit run with the crowd
Free me free me abeg, cause I No fit run with the crowd



Авторы: Oyinlayefa Okpalo


Laye - Run With the Crowd - Single
Альбом Run With the Crowd - Single
дата релиза
22-05-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.