Macario - Yolo текст песни

Текст песни Yolo - Macario




Monstar
Shey you know life na yolo
So me i want no sorrow
Chop life take a photo
Jeun to da, sip my zobo
Ahh, is a good day
Zero kobo but i still dey eh
So hope still dey
Ahn ah, is a good day
As money no dey for High Fashion
Ama rock Akube with my 2k short
One day i go build mansion
So anyhow e be, omo no pressure
No pressure, no tension
No pressure, no tension
Anyhow e be
No pressure, no tension
Me self go still tension
Omo is a good day
Even na 2K
Dey for my palmpay
Hallelujah soba loke
Cauz i dey see groceries pelu floating berries(garri & groundnut)
Awon kan loti ku, won ti burry
Them dey count me when them count person
So i dey thank God for the steady blessing
As money no dey for High Fashion
Ama rock Akube with my 2k short
One day i go build mansion
So anyhow e be, omo no pressure
No pressure, no tension
No pressure, no tension
Anyhow e be
No pressure, no tension
Me self go still tension
As money no dey for High Fashion
Ama rock Akube with my 2k short
One day i go build mansion
So anyhow e be, omo no pressure
No pressure, no tension
No pressure, no tension
Anyhow e be
No pressure, no tension
Me self go still tension




Macario - Inside Feelings - EP
Альбом Inside Feelings - EP
дата релиза
30-11-2023




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
//}