Magixx - Motivate Yourself текст песни

Текст песни Motivate Yourself - Magixx



Oh no, oh whoa, whoa, whoa
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
When I'm looking at the mirror
All I see is me
All my imperfection and my insecurities
I just wanna fly, thinking in my mind
With everything around me, how do I survive?
I want, great for me
Friends and my family
Even though I hear say
Na all man for himself
I just wanna get it with everyone here
Aye o le o, aye o le
Heard so many times o
When I was a kid
Now wey I don grow
Omo, no be so e be, gat to hustle for myself
'Cause I wanna be a king
So I motivate myself o
Motivate myself o
'Cause nobody go dey
If money no dey
Nobody go dey if raba no dey
If raba no dey, yeah
I motivate myself o
Motivate myself o
'Cause nobody go dey
If money no dey
Nobody go dey if raba no dey
If raba no dey, yeah
Man go hustle 'til thy kingdom come
If you no ball, dem go say, "No be sure boy"
Make Nkechi no get belle
Gats dey use comdom
'Cause na person wey get money, na him dey do convoy
Aye o le o, aye o le
Heard so many times o
When I was a kid
Now wey I don grow
Omo, no be so e be, you gats to hustle for yourself
If you wanna be a king
So motivate yourself o
Motivate yourself
'Cause nobody go dey
If money no dey
Nobody go dey if raba no dey
If raba no dey, yeah
Motivate yourself o
Motivate yourself o
'Cause nobody go dey
If money no dey
Nobody go dey if raba no dey
If raba no dey, yeah



Авторы: Kehinde O. Alabi, Alexander Adewunmi Adelabu, Solomon Christopher, Brian Okwesilieze Okorie


Magixx - Magixx - EP
Альбом Magixx - EP
дата релиза
24-09-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.