Maleek Berry - Wait текст песни

Текст песни Wait - Maleek Berry



Shey you go dey for me o
My love o
Know say we' meant to be o o
For life o o o
Dey for me o
My love o
Know say we' meant to be o o
For life o o o
Girl I go wait for you
Wait for you, Wait for you, Wait for you
Girl I go wait for you
Wait for you, Wait for you, Wait for you
Even if you get boo
Girl I go wait for you
Wait for you, Wait for you, Wait for you
Girl I go wait for
Baby what you' doing tonight?
Wo wo wo wo
Wanna see you one more time
Wo wo wo wo
Can't deny I'm hooked on you
Oh oh oh
Know it's bad that I want you
Girl it's just me and you
You you you
Nobody affi know know know know
About the things we do do do do
Nobody affi know know know know
Shey you go dey for me o
My love o
Know say we' meant to be o o
For life o o o
Dey for me o
My love o
Know say we' meant to be o o
For life o o o
Girl I go wait for you
Wait for you, Wait for you, Wait for you
Girl I go wait for you
Wait for you, Wait for you, Wait for you
Even if you get boo
Girl I go wait for you
Wait for you, Wait for you, Wait for you
Girl I go wait for
If this be the kind love wey dem dey talk about o
I dey enter gobe
I dey enter gbese
Shey na crime to love you?
Shey na crime to kiss you?
Shey na crime to hurt you?
Girl it's just me and you
You you you
Nobody affi know know know know
About the things we do do do do
Nobody affi know know know know
On a low key yea yea
Give it to me yea yea
On a low key yea yea
Keep it secret yea yea
Dey for me



Авторы: maleek berry, maleek shoyebi


Maleek Berry - Wait
Альбом Wait
дата релиза
06-12-2018

1 Wait




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.