Mavins feat. Don Jazzy & Dr Sid - Dorobucci Highlife текст песни

Текст песни Dorobucci Highlife - Dr SID , Don Jazzy



Dr. Sid, Don Jazzy,
Ego dikwa beautiful,
Oyoyo,
Oh yea,
Kawa kawa,
I say now is the time to know the people who got the money,
Izi gbonti money,
The don dorobucci money, not ordinary money,
1 (Don Jazzy)
Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh,
Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh,
Don Jazzy you get big money, you be dorobucci oh eh,
Igho Sanomi, oh my God, you be dorobucci oh eh,
Okofemala Igidiriza, you be dorobucci oh, good man,
Niyi Oguntoyinbo, chai, you be dorobucci oh, chairman
Tuale for the man they call don one, you be dorobucci oh eh,
The dorobucci of dorobuccis, biggest dorobucci oh eh,
(Dr. Sid)
Dorobucci no dey carry last,
Dorobucci over everything,
Dorobucci na the oga,
Dorobucci na the baba oh,
Dorobucci no dey carry last,
Dorobucci na the heavyweight,
Dorobucci over everything,
Dorobucci na the oga oh,
(Don Jazzy)
Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times
2 (Dr. Sid)
Pause to think of some dorobuccis,
The dorobuccis wey dey reign for the streets,
When they enter the place, they be feeling their p,
Oya put up your hand say dorobucci,
Ayiri na dorobucci,
Ahmadu na dorobucci,
Dangote na dorobucci,
And Otedola na dorobucci,
Oh my God, oh my God is dorobucci,
That woman of steel is dorobucci,
Mummy Aladura na dorobucci
Lady Don Dada dorobucci,
Jim Ovia na dorobucci,
Dr Sid na dorobucci,
Tunde Folawiyo na dorobucci,
With God the father dorobucci,
(Dr. Sid)
Dorobucci no dey carry last,
Dorobucci over everything,
Dorobucci na the oga,
Dorobucci na the baba oh,
Dorobucci no dey carry last,
Dorobucci na the heavyweight,
Dorobucci over everything,
Dorobucci na the oga oh
(Don Jazzy)
Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times




Mavins feat. Don Jazzy & Dr Sid - Dorobucci Highlife
Альбом Dorobucci Highlife
дата релиза
02-05-2014



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.