Текст песни Escaladizzy II (feat. Zlatan & Ayra Starr) - Mavo
Where
I
sabi
you
wey
I
go
pass
my
Backwoods?
(Kilo)
"Givers
never
lack,"
finish
one
of
my
uncles
(million
ways)
You
dey
give
job
to
middleman
wey
you
no
fit
handle
If
you
think
say
you
dey
para,
I
dey
para
pass
you
(Kilo)
I
can
blow
your
mind
in
a
million
ways
Looking
so
demure
'cause
the
kudi
don
dey
Blow
the
minimum
wage
on
top
silicon
babe
(ki
lo
gbe
de?
Want
sum')
You
too
like
better
thing,
but
you
no
dey
wan
pay
(from-from-from-from)
Brand-new
Ferrari
go
skkrt,
skkrt
Different
cars,
different
occasion
Rolls-Royce,
Bentley
Bentayga
(confirm)
Escalade,
I
pack
all
the
girls,
kilo
If
I'm
taking
the
boys
down
from
zero
Backshot
on
the
bed,
she
hold
my
pillow
(kilolo,
еh-eh-eh)
Kilo
say,
what
to
kill,
that's
a
ten
kilo
Kilo,
kilo,
kilo
No
fit
chop
my
eye,
I
dey
focus
on
money
stea-stea-stea-stea'
(confirm)
We
dey
ok,
Kilo
loke
(wahala)
Bọbọ
yi
behave,
make
you
no
go
collect
Para
for
your
pocket,
if
you
give
me
connect,
kilo
(sek,
sek)
Make
you
no
go
collect
less,
make
you
no
go
collect
less
If
you
give
me
connect
(kilolo)
Fagbo,
mo
ti
fagbo
She
say,
"Kilo,
this
your
cana,
I
dey
feel
am
for
my
head"
(Kilo)
Hotboxing
in
the
back
of
the
Escaladizzy
Flex,
flex,
step,
before
we
jẹ
n
bẹ,
flex,
flex,
step
(Kilo)
Flex,
flex,
step,
before
we
jẹ
n
bẹ,
flex,
flex,
step
(Kilolo)
Play
safe,
make
you
no
go
collect
red
You
must
have
heard
We
dey
spend
money
like
we
no
get
budget
A-ya
ya
ya
ya
(ah)
Mo
ti
tẹ
P,
control
C
Photocopy
of
the
body,
na
soapy
Say
we
go
see,
how
e
go
be?
'Cause
agidi
only
go
lead
you
I'm
a
queen,
I
don
learn,
'cause
I'm
winning,
young
gara
jiggy,
Escaladizzy,
yeah
Gold,
diamonds,
I
am
freezing,
can't
hurt
my
feelings,
lifestyle
on
Fiji,
yeah
Let
that
one
sink
in
(sink
in),
na
me
get
the
tender
and
film
tricks
(film
tricks)
Gangsters
love
me
like
simpy
E
dey
rush
like
dollar
on
printing
Everything
minty
Fagbo,
mo
ti
fagbo
She
say,
"Kilo,
this
your
cana,
I
dey
feel
am
for
my
head"
(kilolo)
Hotboxing
in
the
back
of
the
Escaladizzy
Flex,
flex,
step,
before
we
jẹ
n
bẹ,
flex,
flex,
step
(kilo)
Flex,
flex,
step,
before
we
jẹ
n
bẹ,
flex,
flex,
step
(kilolo)
190,
Lekki,
Epe,
that
kind
thing
(skrrt)
I
get
OnlyFans
girls
wey
dey
streak
me
bobby,
late
night
things
(I
dey
order
oscroh)
Bumper
shorts,
crop-top,
no
panties
(mu
ṣẹ
ya)
They
say
cloth
no
dey
cover
belle,
aje,
fuck
that
shit
(ṣo
n
gbọ?)
Okay,
no
wire,
no
light
(ku
ro
nbẹ)
They
get
stove,
no
rice
(ayii)
They
go
left,
I
go
right
(ki
lo
wi?)
They
get
brain,
dem
no
wise
Look
at
us,
we
are
not
like
those
niggas
(like
what?)
Wey
dey
see
bill
dey
shiver
(nibo?)
They
leave
cana,
dey
smoke
cigar
(ay)
Their
lagbaja
dey
play
guitar
Fagbo,
fagbo,
fagbo,
fa'
We
don
dey
hotbox
since
we
pull
up
Backy
dey
cry
'cause
you
dey
my
mind
You
dey
fagbo,
she
dey
pumpous
K-Way,
they
no
fit
shenk
us
Anything
you
want,
you
go
tell
Kilo
If
I
no
dey
'gree,
you
go
tell
Soboma
I
dey
with
you,
I
dey
okay
You
dey
with
me,
Kilo
loke
Fagbo,
mo
ti
fagbo
She
say,
"Kilo,
this
your
cana,
I
dey
feel
am
for
my
head"
(Kilolo)
Hotboxing
in
the
back
of
the
Escaladizzy
Flex,
flex,
step,
before
we
jẹ
n
bẹ,
flex,
flex,
step
(Kilo)
Flex,
flex,
step,
before
we
jẹ
n
bẹ,
flex,
flex,
step
Fagbo,
fagbo,
fagbo,
fa'
We
don
dey
hotbox
since
we
pull
up
Backy
dey
cry
'cause
you
dey
my
mind
You
dey
fagbo,
she
dey
pumpous
K-Way,
they
no
fit
shenk
us
Anything
you
want,
you
go
tell
Kilo
If
I
no
dey
'gree,
you
go
tell
Soboma
I
dey
with
you,
I
dey
okay
You
dey
with
me,
Kilo
loke
(Under)
Mo
ti
fagbo
(In
the
back
of
the,
in
the
back
of
the,
in
the
back
of
the-)
This
your
cana,
I
dey
feel
am
for
my
head
(ku
ro
nbẹ)
Hotboxing
in
the
back
of
the
Escaladizzy
(ayi,
ki
lo
wi?)
Escaladizzy-zzy,
you
know
'Zzy-zzy-zzy?
(Niggas)
You
know
'Zzy-zzy-zzy,
zzy-zzy-zzy,
zzy-zzy-zzy-zzy?
(Shiver)
(sek,
sek,
sek,
sek,
sek)
(Cigar)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.