Mike Abdul feat. Monique - Answer My Prayer текст песни

Текст песни Answer My Prayer - Mike Abdul feat. Monique



Na mike abdul o o oo eh
Oluwa mi o
Baba eh na u answer my prayer o
Ah ah eh na u answer my prayer
Ah ah ah ah eh u answer my prayer
Na wetin dey make you dance
U dance u too dey dance
Won bere pe ki lon se micheali
Se ko si se ko si
Dem dey call me paulu silasi silasi silasi
Dey say na me dey go churchi passi chipassi churchi passi
I no no what to say eh
Na baba God don put my way eh
Dem for ask me say my brother where your Godu dey
No be say i too much, no be say i know much
No be by power
Na baba God show me him face
U no let dem ask me say where is my God eh eh eh



Авторы: Michael Olayinka Abdul


Mike Abdul feat. Monique - Korede
Альбом Korede
дата релиза
17-06-2016



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.