Mirabel - Treat You Better (Cover) текст песни

Текст песни Treat You Better (Cover) - Mirabel



I nor fit lie for you
I know sey she nor make sense for you
And if u tell me sey I wrong wen I see am for your eyes wen u talk sey Na she u want
And u dey spend all ur Tym for dis wrong situation and you nor see anything wey wrong inside
I know sey me fit treat u better
Than she can
Cuz any guy like u deserve a correct baby
Tell me why we dey wait our Tym and u are always crying
Wen u supposed dey wit me instead
I know sey me fit treat u better
Better than she can
I go stop Tym for you
The second dat u tell me sey u like me too
I just want to give u the loving dat you missing bo bo just to wake up with u
Boo-boo all d tins I need and did could be so different tell me Wattin u want do
Give me your side
Take my hand I know sey we′ll be fine
I promise sey I nor go let u go
Just know sey u nor supposed do dis alone
I promise I nor go break your heart
I nor go leave u baby
I go call your mama everyday
I know sey me fit treat u better




Mirabel - Treat You Better (Cover)
Альбом Treat You Better (Cover)
дата релиза
11-06-2017



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.