Moses Bliss - Your Love текст песни

Текст песни Your Love - Moses Bliss




I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi (yeaahh)
But you love me constantly (yeaah)
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail (lord)
You dey love consistently
This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh ehh
Igbakala m isi ye ehh ehh
This your love
E be all I want (all i want)
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh ehh (daddy igbakala m isi ye ehh ehh)
Igbakala m isi ye ehh ehh (igbakala m isi ye ehh ehh)
This your love (this your love)
Never seen your kind of love before (this your love o)
This is your love o (this your love)
(This your love o)
Everyday I'm seeing proof
Brand new mercy is something true
It don't change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me
No one else deserves our praise ooh
You go through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye eh eh
Igbakala m isi ye eh eh
This your love
Is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye eh eh (daddy igbakala m isi ye ehh ehh)
Igbakala m isi ye eh eh (igbakala m isi ye ehh ehh)
Ifunanya gi (kacha mma)
Oh oh (kacha mma)
When I look around
All I see is your love (all i see is your love)
Ifunanya gi (kacha mma)
Oh oh (kacha mma)
When I look around
All I see is your love (all i see is your love)
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh (kacha mma)
When I look around
All I see is your love (all i see is your love)
Ifunanya gi (kacha mma)
Oh oh (kacha mma)
When I look around
All I see is your love (all i see is your love)
Oh oh oh
When I look around
All I see is your love
When I look around
All I see is your love



Авторы: Chandler Moore, Moses Bliss


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.