Mr. Raw - Obodo Bu Igwe текст песни

Текст песни Obodo Bu Igwe - Mr. Raw



Hmmm
OK Is okay
O tua
E no leya
Things are hard obodo bu igwe nwanne who you wan tell
Who you wan tell
Who you wan tell.
Now a days peason dey mepe shop one thing him no go fit sell.
Kai obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Eehh Mr. Raw
See, see we don dey suffer for years wetin dey pa (nothing dey pa)
Naija carry overload people dey jah
Their life for island better pass life for ijesha (ijesha) no fun
But any, any way sha, dem ma talk say last, last all man go dey okay.
Say any which way na way, mmh, mmh no way.
Na geboromadu o gee we white biee, biee.
Every body say yeye, yeye
Our leaders carry money dey share share Now
Economy be like rugged gean dey tear, tear.
How we go placed the cat before the horse
And not expect the bad situation to get worst.
From aba to beyelsa
Hole
You go pass Port You no fit go overseas with no passport
Every year hanebuharia i ka uba o na scam ego ka ha di busy nebuba.
Na so chai
Our Yeye dey smell
Things are hard obodo bu igwe nwanne
Who u wan tell
Who u wan tell
Who u wan tell.
Yeye dey dey smell.
Now a days peason dey mepe shop one thing him no go fit sell.
Kai, obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Aha
Iba next street now anything for the boys a na harder.
Things di go hard later all things a harder
Fuel price a na rie o da da da
Eba nekwua zi nu me port o da ba ba
Because obodo o Tisa ne tisa Many
Boys ararum embassy, e be ha nacho Visa,
E we gi do obodo future m he bribe ga
Chimezie we me be say o tu mga m mhua na di bezie
O wadi oto life sweet, problem be say
O di gba ego di na is street but it is crazy we dey work
Hard on a daily ha we me pon nu say na the youth dey lazy
All these bad things wet dey happen
To us, eeeh wey dey happen to us (us)
Its suppose be blessing ha turn to
Curse we know say them no care about us, ilotago.
Our yeye dey smell
Ooh sa ha obodo by igwe nwanne
Who you wan tell
Who you wan tell
Who you wan tell
Yeye dey smell
Now a days peason dey mepe shop one thing him no go fit sell.
Kai, obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Obodo bu igwe
Abia.




Mr. Raw - Obodo Bu Igwe
Альбом Obodo Bu Igwe
дата релиза
27-01-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.