Текст песни Tangled - Muno
Tell
me
why
this
love
go
dey
complicated
Cos
as
I
dey
so
me
I
know
I
need
to
make
a
decision
eey
I
chop
belle
full
so
I
feel
constipated
How
me
I
go
choose
between
number
one
and
first
oh
eyy
Somebody
save
me
cos
I'm
tangled
I
am
caught
in
the
middle
and
I
feel
like
I'm
lost
in
the
jungle
Somebody
save
me
cos
I'm
tangled
I
know
say
you
know
say
we
know
say
Say
water
don
pass
garri
oh
I
love
you
in
a
special
way,
but
in
my
heart
She's
in
a
better
place
when
I
was
looking
for
some
better
days
yeh
I
know
you
give
me
better
baby
But
then
she
gave
me
in
a
special
way
Na
you
be
my
energy,
but
na
she
be
my
medicine
yeh
There's
no
doubt
baby
you
are
my
sunshine
When
I
vex
baby
she
make
me
calm
down
See
the
confusion
wey
me
don
enter
Jollof
shey
Naija
or
Ghana
As
a
man
oh
wetin
you
dey
find
for
another
woman
You
go
see
for
another
woman
Another
thing
another
woman
so
why
Somebody
save
me
cos
I'm
tangled
I
am
caught
in
the
middle
and
I
feel
like
I'm
lost
in
the
jungle
Somebody
save
me
cos
I'm
tangled
I
know
say
you
know
say
we
know
say
Say
water
don
pass
garri
oh
ooooh
Water
don
pass
garri
oh
oooohhh
Water
don
pass
garri
oooooooh
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.