Текст песни




Yeah yeah
Big energy
Ooh na na
Ladies and gentlemen
It's about to get hot in here
Got the king in the building
King
DJ turn it up, turn it up, turn it up, turn it up
Let me tell you 'bout these fine fine babes
Ashanti International
One by one
Let's go
Skrrt
One by one dem dey enter the party
One by one all the sexy ladies
Come and dance with me
Oh baby
One by one I dey lose my body
One by one all of them be baddies
Jasmine whine for me
Oh homie
One by one, eh
One by one, ah
Sexy girls dey make me mad, yeah
One by one, eh
One by one, ah
I fit spend my last dime
Oh yeah, oh yeah
Chama enter with the waist divine
She no dey rush but she blow my mind
Yellow sun skin and a smile so sweet
Omo this girl fit cause heartbeat
Then Anita from Ghana, fire for waist
She sabi dance, she no dey waste
Body like wow, hips like boom
She dey scatter the room
Dem dey walk in like queens
With the glow and the jeans
Every man dey dey freeze
As they drop wit easy
One by one dem dey enter the party
One by one all the sexy ladies
Chantel grind for me
Oh baby
One by one I dey lose my body
One by one all of them be baddies
Lola come for me
Oh mommy
Sade from Naija, badder than bad
She no dey talk much but she dey mad
Tattoo for thigh, lips like wine
Say she loves Anku and she no dey lie
Then there's Mimi, slim thick queen
Shake am slow like movie scene
Thickening top and designer heels
Make a bad man catch fresh chills
Who get the vibe? (She get the vibe)
Who get the fire? (She get the fire)
Who dey make me dance?
All of them, eh
All of them
Chioma, oh yeah
Anita, shake that thing
Chantel, turn around
Lola, you too fine
Sade, give them
Mimi, break it down
Linda, omoto sexy
Regina, make me go crazy
One by one dem dey enter the party
One by one all the sexy ladies
Shaku whine for me
Oh baby
One by one I dey lose my body
One by one all of them be baddies
Every girl dey drive me crazy
One by one, eh
One by one, ah
Sexy girls dey make me mad, yeah
One by one, eh
One by one, ah
Omo I fit spray cash fast
Oh yeah
Dem dey whine, dem dey move
Sexy ladies change my mood
One by one all eyes dey follow
Tonight na vibe, no sorrow



Авторы: William "nana King" Oa Konadu Jr



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка