Текст песни A Star - Nosa
Ooooh
ooh
Yeah
yeah
yeah
Hmmm
Lalala
la
lalala
Lalala
la
lalalala
Lalala
la
lalala
I
sabi
dey
sing
with
sweet
voice
My
song
dey
make
people
dey
rejoice
My
broda
sabi
how
to
make
noise
Stand
up
comedian
na
im
career
of
choice
My
neighbor
sabi
how
to
dance
(dance)
If
you
watch
im
performance
you
must
clap
your
hands
(hands)
Another
one
sabi
football
(wow)
We
dey
tell
am
say
one
day
you
go
make
us
proud
God
give
you
something
wey
dey
make
you
special
And
many
things
wey
go
need
your
attention
So,
no
hide
yourself
again
Because
I
know
that
God
has
made
you
a
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Ooh
oh
oh
(A
star,
a
star,
a
star)
Broda
believe
say
eh
(A
star,
a
star,
a
star)
Broda
believe
say
you
be
star
(A
star,
a
star,
a
star)
God
has
made
you
(A
star,
a
star,
a
star)
Made
you
a
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Sista
believe
say
you
be
star
If
na
only
to
sweep
ground
you
sabi
E
no
mean
say
na
there
your
life
go
reach
And
if
you
look
yourself
deep
you
go
see
Say
you
fit
open
company
wey
dey
clean
the
streets
Bros
e
no
matter
wetin
you
sabi
do
Another
person
get
the
thing
wey
im
sabi
too
So
swallow
your
pride
and
get
to
work
Open
your
ears
make
you
hear
wetin
my
song
dey
talk
God
give
you
something
wey
dey
make
you
special
And
na
for
good
no
dey
use
am
for
evil
So
no
hide
yourself
again
Now
that
you
know
that
God
has
made
you
a
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Aaah
aaah
ah
(A
star,
a
star,
a
star)
You're
a
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Yeah
yeah
Broda
believe
say
you
be
star
You're
a
star
(A
star,
a
star,
a
star)
God
has
made
you
to
be
(A
star,
a
star,
a
star)
Made
you
to
be
a
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Sista
believe
say
you
be
star
No
let
am
hard
you
to
believe
(A
star,
a
star,
a
star)
Woo
wooo
(A
star,
a
star,
a
star)
A
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Sista
believe
say
you
be
star
I
no
dey
try
to
be
like
another
person
I
only
try
to
maximize
my
own
potential
Wetin
I
get
no
be
for
competition
God
give
some
five
some
two
and
to
some
He
gave
one
Lalala
la
lalala
Lalala
la
lalalala
Whoever
you
are
Know
that
God
has
made
you
a
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Oh
oh
(a
star,
a
star,
a
star)
(A
star,
a
star,
a
star)
Broda
believe
say
you
be
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Whether
na
hair
you
sabi
do
(A
star,
a
star,
a
star)
Whether
na
food
you
sabi
cook
(A
star,
a
star,
a
star)
No
be
for
evil
na
for
good
(A
star,
a
star,
a
star)
Whether
na
book
you
sabi
write
(A
star,
a
star,
a
star)
Whether
na
boxing
you
dey
fight
(A
star,
a
star,
a
star)
Broda
believe
say
you
be
star
(A
star,
a
star,
a
star)
Whether
na
kpako
you
know
(A
star,
a
star,
a
star)
Whether
na
kettle
you
for
know
(A
star,
a
star,
a
star)
Sista
believe
say
you
be
star
(A
star,
a
star,
a
star)
(A
star,
a
star,
a
star)
Just
believe
(A
star,
a
star,
a
star)
Broda
believe
say
you
be
star
Lalala
la
lalala
Lalala
la
lalalala
Lalala
la
lalala
Drex
1 A Star
2 Always Pray for You
3 Why You Love Me
4 No Worry
5 I Go Stay
6 Higher
7 Already Done
8 Always on My Mind
9 Vanity
10 Just One Encounter
11 Open Doors
12 Undisputed
13 God Bless Nigeria
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.