Текст песни PITY THIS BOY (with Victony) - Victony , Odumodublvck
Blacksheep-forever,
blacksheep
for
life
Izgaaju
'til
we
kpeme,
Antiworld
Gangsters
GE
Records,
you
get
me?
Odumodublvck
Stubborn
(stubborn)
(Niphkeys),
Keys
They
for
like
pity
this
boy
(this
boy)
Everyday
na
billing,
with
their
shameful
decoy
(full
decoy,
oh-decoy,
shege)
I
for
don
turn
visitor
Overstay
my
welcome,
but
I
for
chop
full
insult
(full
insult),
chop
full
insult
(Kala)
Even
my
mama
join
dem
(I
swear)
My
grandma
join,
my
papa
join
But,
my
shima
comes
first
(stubborn)
Brown
Hermes
(let's
go)
Come
to
my
doorstep
(kor-kor-kor,
kor-kor-kor)
Agberos,
all
of
dem
are
sorted
(Kala)
I
go
pay
you
the
devé,
yeah
Modu
gimme
money,
make
I
wound
person,
ei
(wound
person,
wound
person)
I
no
dey
carry
Kele
wey
no
like
shopping
(ejobe)
Gucci,
Fendi,
Versace,
Nike,
she
can
look
sporty
She
no
wan
turn
to
orobo
kibo-bo-bo-bo
(kibo-bo-bo-bo)
But,
she
dey
bill
me
like
orobokibo
(but,
she
dey
bill
me
like
orobokibo)
Kalamantus,
press
am
quickly
(oya
na)
The
whole
of
Zone
One
dey
my
building
Mummy,
shut
the
door,
they
wan
beg
me,
food
and
school
fees
Some
of
dem
go
use
the
money
camp
okpo
blow
wiwi
They
for
like
pity
this
boy
(this
boy)
Everyday
na
billing,
with
their
shameful
decoy
(shameful
decoy,
oh-decoy)
(Blacksheep-forever,
blacksheep
for
life)
(Izgaaju
'til
we
kpeme,
Antiworld
Gangsters)
(GE
Records,
you
get
me?
Odumodublvck)
I
for
don
turn
visitor
(turn
visitor)
Overstay
my
welcome,
but
I
for
chop
full
insult
(shege),
chop
full
insult
(bastard)
Oyoyo,
yeah-eh-yeah
You
know
that
kele
wey
dey
stay
for
obodo-yibo
Steady
recharge
am
for
dollars
oh
(big)
Oyoyo,
yeah-eh-yeah
(aboki)
The
one
for
here
no
dey
hear
word
oh
Samantha
sef
e
dey
learn
work
oh
Sexy
girls,
e
dey
gang
up
If
e
no
dey
Gucci,
na
Prada
Say
Shelly,
Addis
Ababa
Solomon
Grundy,
with
the
fast
life
oh
It's
plenty,
she
call
me
Santa
E-Exclusive,
Bahamas
Balling
and
balling
oh,
Mo
Mamba
(balling
and
balling
oh,
Mo
Mamba)
No
be
choice
oh,
no
be
data
Baby,
calculate
your
numbers
They
for
like
pity
this
boy
(pity
this
boy,
aiii)
Everyday
na
billing,
with
their
shameful
decoy
(shameful
decoy,
oh-decoy,
baby,
calculate
your
numbers)
I
for
don
turn
visitor
(I
for,
I
for)
Overstay
my
welcome
(I
for),
but
I
for
chop
full
insult
(chop
full
insult,
chai),
chop
full
insult
(ahn)
Even
my
mama
join
dem
(yee-yee)
My
grandma
join,
my
papa
join
(yee-yee)
But,
my
shima
comes
first
(prrrt-eh,
yee-yee)
Brown
Hermes
(yii-eh-ehh)
Come
to
my
doorstep
(Kala,
ayy-ayy-ayy)
Agberos,
all
of
dem
are
sorted
(Kala)
I
go
pay
devé
Modu,
give
me
kala,
make
kpoof
person
Oh-yeah-yeah
(Wibbi),
calculate
your
numbers
Wey
no
like
shopping
Oh
baby,
calculate
your
numbers

1 LEGOLAS
2 TOY GIRL (with Juno & Valentino Rose)
3 EARLY MORNING
4 PITY THIS BOY (with Victony)
5 WAGE WAR
6 GO REPORT
7 ISAKABA MAN (with Rondodasosa)
8 BALLON D OR
9 KYLIAN
10 BTC (with Bobby Ibo, Sabinus & Afroselecta-BBK)
11 AJEBO HUSTLERS (with Ajebo Hustlers & DanDizzy)
12 BARRISTER TOFO (with Fatboy E & Falz)
13 PUSSY NIGGAZ
14 JUJU (with Smur Lee & Shallipopi)
15 RAMADAN KAREEM (with Tolibian & Boj)
16 GASOLINE (with Vector)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.