Текст песни Jaga Jaga - October Ugbe
Yeah
yeah
Oh
wo
oh
Yeah
yeah
So
many
things
I
done
see
make
me
cryaaaih
Many
things
I
done
hear
make
me
askee
questions
whyaaaih
Why
them
like
e
to
suffer
person
Roadu
no
goodu
them
they
arrest
person
Worku
no
dey
after
university
But
that
no
mean
say
make
you
killee
person
My
mama
tell
me
make
I
go
to
pray
My
papa
tell
me
make
I
go
to
news
station
Make
I
condemn
them
for
their
radio
But
me
I
done
tire
oh
Them
no
want
to
change
oh
E
be
like
say
na
roommates
ee
For
people
for
yaba
left
tee
Na
him
sedan
for
governmentee
Han
han
han
han
Jaga
Jaga
is
a
normal
For
Nigeria.
Jaga
Jaga
turn
to
normal
Mago
mago
turn
to
normal
Han
han
han
han
Jaga
jaga
is
a
normal
Jaga
jaga
is
a
normal
Jaga
jaga
turn
to
normal
han
For
my
country
Nigeria
E
dey
make
me
mad
oh
I
done
dey
mad
again
oh
Han
Han
Han
That
one
enter
I
go
talk
am
again
Han
Han
Han
Before
and
after
election
them
go
travel
When
them
come
back
them
bring
new
style
of
mago
mago
I
no
know
wether
na
oyinbo
people
wen
dey
teachee
them
But
wetin
I
know
be
say
Nepa
no
bringee
lightee
Sincee
when
I
know
the
country,
my
mama
dey
struggle
sincee
After
retirementee
dem
no
want
to
pay
pensionee
My
papa
go
to
farm
oh
Fulani
Herdsmen
pursue
am
oh
collect
him
machinee
Wetin
I
go
do
oh
Them
put
am
them
talk
e
say
makee
them
legalize
Na
them
bring
am
oh
Them
call
am
Ruga
putu
cattle
over
human
being
oh
Han
han
han,
make
dem
tell
me
wetin
dey
happen
Me
I
done
tire
so
I
putu
mouthu
for
song
I
tell
them
say
Jaga
Jaga
is
a
normal
For
Nigeria
Jaga
Jaga
turn
to
normal
Mago
mago
turn
to
normal
Han
han
han
han
Jaga
jaga
is
a
normal
Jaga
jaga
is
a
normal
Jaga
jaga
turn
to
normal
han
For
my
country
Nigeria
I
putu
mouth
for
song,
yeye
rolling,
gaga
gugu
gaga
Yeye
rolling
gaga
gaga
gugu
gaga
Yeye
rolling
gaga
guru
guru
gaga
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.