Текст песни Kisses - Olakira
Kisses
for
you,
make
your
order
today
I
don't
really
know
wetin
you
want
to
say
When
you
call
on
me,
am
ready
on
my
way
Am
ready
to
pay
Kisses
for
you,
make
your
order
today
Na
tsunami
you
shake,
oh,
come
and
take
your
place
I
ready
be
the
man
wey
go
show
you
the
way
Follow
who
know
the
way
Kilofe
wetin
you
want,
eh
Where
u
dey?
Share
me
location
Kilo
Gbe
ofili
ganga
Panel
beat
your
body
bumper
Kilofe
wetin
you
want,
eh
Where
u
dey?
Share
me
location
Kilo
Gbe
ofili
ganga
Panel
beat
your
body
bumper
Oya
chop
kiss
Why
you
dey
do
me
like
this?
Girl,
I
owe
you
one
kiss
Why
you
dey
do
me
like
this?
My
spiritual
baby,
pray
for
me
all
night
Na
me
off
light
Private
session
we
dey
cast
and
bind
Upakandam
style
Only
for
my
personal
ashana
Omo
no
be
silicon
tatata
This
one
na
original
chachacha
Kisses
for
you,
make
your
order
today
I
don't
really
know
wetin
you
want
to
say
When
you
call
on
me,
am
ready
on
my
way
Am
ready
to
pay
Kisses
for
you,
make
your
order
today
Na
tsunami
you
shake,
oh,
come
and
take
your
place
I
ready
be
the
man
wey
go
show
you
the
way
Follow
who
know
the
way
Kilofe
wetin
you
want,
eh
Where
u
dey?
Share
me
location
Kilo
Gbe
ofili
ganga
Panel
beat
your
body
bumper
Kilofe
wetin
you
want,
eh
Where
u
dey?
Share
me
location
Kilo
Gbe
ofili
ganga
Panel
beat
your
body
bumper
Oya
chop
kiss
Why
you
dey
do
me
like
this?
Girl,
I
owe
you
one
kiss
Why
you
dey
do
me
like
this?
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.