Текст песни Mukulu - Rema , Olamide
Your
baby
no
reach
my
baby
Dey
play,
omo,
dey
play,
mmm
Body
calling
na
wahala
oh
Balling
mede
oh
(ebelebe,
ebelebe)
Salide,
ma
moze
(ebelebe)
Ah,
Imade
oh
She
don
muzz
me
oh,
mm
You
sabi
wetin
you
dey
do?
You
dey
make
me
dey
mukulu-mukulu,
mukulu-mukulu,
mukulu-mukulu
Say
you
sweet
pass
kunu-nu-kunu-nu,
kunu-nu-kunu-nu,
kunu-nu-kunu-nu
Day
by
day,
you
dey
burst
my
bololo,
bololo
oh
You
got
me
like
woah-woah,
woah-woah,
uh-uhn
You
feel
am
abi?
Mmm
You
sabi
ladder
abi?
Oya,
climb
am-mm
The
thing,
it
dey
make
your
leg,
it
dey
wiriri
oh
E
dey
wiriri
oh
Been
a
long
time
wey
you
see
a
real
G
Wey
go
hold
you
down
and
knock
you
off
your
feet
Omotena,
I
love
you,
can't
you
see?
E
be
me
wey
dey
yarn,
it's
not
the
Hennessy
The
way
you
sangalo
the
other
day
I
say
man
gonna
try
and
look
the
other
way
Give
my
life
up
if
you
want
to
run
away
I
go
follow
you,
no
need
to
shalaye
oh
Kilofe?
Girl,
I
want
to
be
there
The
way
I
go
dey
lay
the
pipe,
you
go
dey
fear
You
go
confirm
am
say
the
bad
man
truly
care
If
you
gbemidebe,
mo
ma
le
lu'lu
beh
Ego
jim
jim
wey
go
make
your
misery
end
You
know
I
get
the
gin
and
I
no
kuku
send
And,
as
long
as
you
are
making
that
booty
bend
When
I
knock
on
your
door,
na
that
be
the
ghenghen
You
sabi
wetin
you
dey
do?
You
dey
make
me
dey
mukulu-mukulu,
mukulu-mukulu,
mukulu-mukulu
Say
you
sweet
pass
kunu-nu-kunu-nu,
kunu-nu-kunu-nu,
kunu-nu-kunu-nu
Day
by
day,
you
dey
burst
my
bololo,
bololo
oh
You
got
me
like
woah-woah,
woah-woah,
uh-uhn
You
feel
am
abi?
Mmm
You
sabi
ladder
abi?
Oya,
climb
am-mm
The
thing,
it
dey
make
your
leg,
it
dey
wiriri
oh
E
dey
wiriri
oh
You
go
call
me
"ole
ajibole",
the
way
I
skiboro
And,
you
no
go
need
any
love
doctor,
emi
ma
gb'omo
lo
Oya,
Abella
Danger
with
the
tatashe
This
your
body
too
spicy
like,
k'aya
ma
shee
Know
you
want
something
new
and
not
the
cliche
Oya,
k'ashe,
come
and
defend
your
cache
No
do
garaje
Kilofe?
Girl,
I
want
to
be
there
The
way
I
go
dey
lay
the
pipe,
you
go
dey
fear
You
go
confirm
am
say
the
bad
man
truly
care
If
you
gbemidebe,
mo
ma
le
lu'lu
beh
Ego
jim
jim
wey
go
make
your
misery
end
You
know
I
get
the
gin
and
I
no
kuku
send
And,
as
long
as
you
are
making
that
booty
bend
When
I
knock
on
your
door,
na
that
be
the
ghenghen
You
sabi
wetin
you
dey
do?
You
dey
make
me
dey
mukulu-mukulu,
mukulu-mukulu,
mukulu-mukulu
Say
you
sweet
pass
kunu-nu-kunu-nu,
kunu-nu-kunu-nu,
kunu-nu-kunu-nu
Day
by
day,
you
dey
burst
my
bololo,
bololo
oh
You
got
me
like
woah-woah,
woah-woah,
uh-uhn
You
feel
am
abi?
Mmm
You
sabi
ladder
abi?
Oya,
climb
am-mm
The
thing,
it
dey
make
your
leg,
it
dey
wiriri
oh
E
dey
wiriri
oh
(Ebelebe-ebelebe,
ebelebe-ebelebe,
ebelebe)
1 Celebrate
2 Jinja
3 Problem
4 Gaza
5 Doom
6 Trumpet
7 Come Alive
8 New Religion
9 Shibebe
10 Mukulu
11 Hardcore
12 Supplier
13 Life Goes On
14 No Worries
15 Street Jam
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.