Текст песни how to luv - Omah Lay
You
know
I'm
just
tryna
have
fun
tonight,
you
know?
Ain't
nobody
judging
anybody
Everybody
is
beautiful
tonight
You
feel
me?
'Cause
you
know
You
know
My
body
dey
for
Adamawa
(Wa-wa,
wa-wa,
wa-wa,
wa-wa)
My
head
e
dey
for
jigawa
(Wa-wa,
wa-wa,
wa-wa,
woah-woah
woah-woah)
My
matter
e
full
for
nkom,
kom,
kom,
kom
wah
My
heart
carry
too
much
ngwo,
ngwo,
ngwo,
ngwo,
ngwo,
ngwo,
ngwo
ah
Girlie
come
show
me
how
to
love
We
get
married
no
divorce
It's
just
you
and
I
endorse
All
these
diamonds
ain't
enough
My
girlie
come
show
me
how
to
love
(Show
me,
show
me,
show
me)
It's
just
you
and
I
endorse
We
get
married
no
divorce
All
these
diamonds
ain't
enough
(All
thesе
diamonds
ain't
enough)
I've
been
trying,
shawty
Trust
me,
I
fuck
with
you
But
I
no
bеlieve
say
you
go
fit
to
solve
my
issues
(Ah,
ah-yiy,
ah-yiy)
You
know
na
kcee
wey
sing
Limpopo
My
motor
dey
for
Ikoku
Chop
my
money
intoto
Omotena
hit
my
agogo
go
I
know
wetin
dey
your
kom
kom
If
you
no
give
me
I
go
Kolo
I
get
the
spirit
of
ashewo
Port
Harcourt
boy
Isaac
Boro
Girlie
come
show
me
how
to
love
We
get
married
no
divorce
It's
just
you
and
I
endorse
All
these
diamonds
ain't
enough
(No)
My
girlie
come
show
me
how
to
love
(Show
me,
show
me,
show
me)
It's
just
you
and
I
endorse
We
get
married
no
divorce
All
these
diamonds
ain't
enough
(All
these
diamonds
ain't
enough)
1 recognize
2 i
3 bend you
4 woman
5 i'm a mess
6 temptations
7 understand
8 never forget
9 safe haven
10 attention
11 soso
12 how to luv
13 tell everybody
14 purple song
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.