Текст песни Love You Well (feat. Yemi Alade) - Omawumi
Ayo
baby
oh
Make
I
vibe
with
my
guitar
Make
I
vibe
with
my
guitar
Make
I
vibe
with
my
guitar,
oh
Ahn,
ayo
baby
oh
Make
I
vibe
with
my
guitar
Make
I
vibe
with
my
guitar
I
say
before-before,
no
be
love
I
dey
reason
Tell
me
why
I
go
reason
Say
na
your
love
wey
go
free
me
Baby,
I
can't
believe
it
oh
All
the
winchy-winchy
wey
dey
try
to
defeat
it
I
tell
them,
they
can't
believe
It
It's
finally
my
season,
and
I
just
cannot
resist
it
oh
I
no
beg
for
gold,
I
no
beg
for
money
It's
your
love
that
I'm
wanting
Your
true
love
and
affection,
ah-ah-ah
I
no
beg
for
gold,
I
no
beg
for
nothing
This
love
I
can't
deny
it's
true
'Cause
baby
I'm
in
love
with
you
(I'm
in
love
with
you
oh)
So
I
say
"My
baby
Your
body
na
him
I
wan
kolobi
Bad
belle
dem
dey
jealousy
But
omo
no
time
for
notice
me
oh"
So
I
say
"My
baby
Your
body
na
him
I
wan
kolobi
Bad
belle
dem
dey
jealousy
But
omo
no
time
for
notice
me
oh"
Ahn,
wellu-wellu,
wellu-wellu
Love
you
wellu-wellu,
wellu-wellu
No
matter
the
weather,
baby
I
go
dey
love
you
wellu-wellu
oh,
ah
Wellu-wellu,
wellu-wellu
Love
you
wellu-wellu,
wellu-wellu
No
matter
the
weather,
baby,
ah
Wellu,
wellu,
wellu,
you
dey
sweet
my
belly,
yeah
Wellu,
wellu,
wellu,
you
dey
burst
my
medu,
eh
Who
way
we
no
fit
to
make
am
(shege)
God
punish,
devil
na
liar
(waka)
Fire
pass
mountain
of
fire
(fire)
We're
getting
better
together
Forever
you
and
me
Boy
your
love's
enough
for
me
Obukwa
love
ngeri
Well,
of
course
ngeri
Hmm,
I
get
tangerine
Boy
your
love's
enough
for
me
Your
body
I
wan
kolobi
Your
body
I
wan
kolobi
oh,
eh
Wellu-wellu,
wellu-wellu
(well-well
eh)
Love
you
wellu-wellu,
wellu-wellu
(well-well
oh)
No
matter
the
weather,
baby
(well-well
eh)
I
go
dey
love
you
wellu-wellu
oh-ah
Wellu-wellu,
wellu-wellu
Love
you
wellu-wellu,
wellu-wellu
No
matter
the
weather,
baby,
ah
(oh,
no,
no,
no)
Wellu-wellu,
wellu-wellu
(no,
no,
no)
Love
you
wellu-wellu,
wellu-wellu
(eh)
No
matter
the
weather,
baby
I
go
dey
love
you
wellu-wellu
oh,
ah
Wellu-wellu,
wellu-wellu
Love
you
wellu-wellu,
wellu-wellu
No
matter
the
weather,
baby,
ah
(Ayo
baby
oh)
(Make
I
vibe
with
my
guitar)
(Make
I
vibe
with
my
guitar)
Yemi
Alade
(Make
I
vibe
with
my
guitar,
oh)
(Ahn,
ayo
baby
oh)
Omawumi
(make
I
vibe
with
my
guitar)
Omawumi
(make
I
vibe
with
my
guitar)
(Well-well
eh)
(Well-well
eh)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.