Omawumi - Mr Sinnerman текст песни

Текст песни Mr Sinnerman - Omawumi



Ummmm
It′s omawonder baby
Eeh eeh yeah
Diamond wey don turn preacher
Positivity wey you dey preach
But if my people start to find their finger
Shey no be Switzerland wey you go reach?
Why you come dey hate on top my matter
Shey no be the truth I talk na na
Gateman wey turn minister
With certificate wey we no see
Can't you see
With all these things you dey do
Tell me why I go dey fight with you
Tell me why I go dey fight with you oh no
Can′t you see
With all these things you dey do
Tell me why I go dey fight with you
Tell me why I go dey fight with you oh no
Mr. Sinnerman don't you know say we all na criminal
Don't you know
Look how we doubt you
Just look how we doubt you
Mr. Sinnerman don′t you know say we all na criminal
Don′t you know
Look how we doubt you
Just look how we doubt you
Most of dem dey talk say I dey talk shit
But na all of them know where I dey go oo
Am even if you try, you no fit stop me
As e be na so I go dey talk am oh
Rocks on, rocks on, rocks on, rocks on, rocks ah
Steady stacking money in the bank oo
But my people dey for street and dem dey suffer
And your children dey abroad and dem dey flex
Can't you see
With all these things you dey do
Tell me why I go dey fight with you
Tell me why I go dey fight with you oh no
Can′t you see
With all these things you dey do
Tell me why I go dey fight with you
Tell me why I go dey fight with you oh no
Mr. Sinnerman don't you know say we all na criminal
Don′t you know
Look how we doubt you
Just look how we doubt you
Mr. Sinnerman don't you know say we all na criminal
Don′t you know
Look how we doubt you
Just look how we doubt you
Mr. Sinnerman don't you know
Say we all be criminal don't you know
Look how we doubt you
Just look at you yeah
Eeh eeh
Mr. Sinnerman don′t you know
(Sinnerman don′t you know)
Criminal don't you know
Look how we doubt you
(Tell why I go dey fight with you oo)
Most of dem dey talk say I dey talk shit




Omawumi - In Her Feelings
Альбом In Her Feelings
дата релиза
14-06-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.