Текст песни Cooking Pot - Orezi
Yea
yea
yea
Good
to
go
Mr
Raggamofin
woo
ooh!
Alcohol
is
sweet,
but
if
you
drink
am
too
much
na
problem
"Aah
ya-ya-yaah"
No
go
dey
do
like
Kunle,
anytime
wey
he
drink,
he
go
dey
touch
woman
He
dey
cause
embarrassment
for
the
family
"eeyah!"
I
know
say
you
like
woman
So
far
dem
save
a
wife
for
a
girlfriend
I
stop
dey
commit
fornication
"Na
real
matter
ooh"
I
tell
Nkechi
say
afunrum
gi
nayan
She
say
Orezi
omo
na
the
mayan
I
say
baby
shay
you
go
follow
me
go
mayan?
She
say
show
me
the
money
and
we
no
go
wanyan
Yawa
dey
ooh,
Yawa
dey
ooh
Yawa
dey
ooh
oh
oh,
Yawa
dey
ooh
Who
carry
meat
on
the
cooking
pot?
"I
no
know
ooh,
we
no
know
ooh"
I
say
who
thief
meat
on
the
cooking
pot?
"I
no
know
ooh"
Who
carry
meat
on
the
cooking
pot?
ye
eeh
eh
"I
no
know
ooh,
we
no
know
ooh"
I
say
who
thief
meat
on
the
cooking
pot?
"I
no
know
ooh"
Waka
waka
baby,
waka
waka,
waka,
waka
Waka
waka
baby
eeh,
waka
waka,
waka,
waka
Any
where
E
dey
happen,
she
dey
for
there
You
get
money,
she
want
her
share
247
she
dey
hotel,
Ejiro
eye
girl
open
ooh,
she
no
dey
fear
If
fornication
too
much,
you
go
carry
Gonor
You
no
dey
use
condom,
you
go
gety
Gonor
No
forget
HIV
dey
for
igboro
So
take
am
easy
when
you
dey
shout
Yolo
Aye
nreti
eleya
mi
ooh,
bo
lo
fi
t'Oluwa
sii
E
n'je
jaiye
ori
mi
ooh,
e
fun
mi
l'Hennessy
Yawa
dey
ooh,
Yawa
dey
ooh
Yawa
dey
ooh
oh
oh,
Yawa
dey
ooh
Who
carry
meat
on
the
cooking
pot?
"I
no
know
ooh,
we
no
know
ooh"
I
say
who
thief
meat
on
the
cooking
pot?
"I
no
know
ooh"
"I
no
know
ooh,
we
no
know
ooh"
"I
no
know
ooh"
She
no
one
do,
I
beg
leave
am,
I
beg
leave
am,
I
beg
leave
am
No
dey
force
am,
no
dey
force
am
I
beg
use
condom,
use
condom,
use
condom
Use
condom
You
be
thief
ooh
you
be
thief
You
be
thief
ooh
you
be
thief
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.