Orezi - Ijo Wakanda текст песни

Текст песни Ijo Wakanda - Orezi



Ah
It is a ghen ghen
You dey feel am (dance)
You dey feel am (dance)
You dey feel am (dance)
Hooya ya
Oni idi rabata
Hooya ya
Omoge wakanda
Hooya ya
Oni idi rabata
Hooya ya
Jijo wakanda
Lord have mercy
Tell me where you got that booty from
Whose your mother
Cos the thing wey you carry go cause murder
Omoge wakanda
Dey cause wahalah
Her body na fire
All men just dey hallah
Baby ma jen sowa nu
Malo ko ba mi o
The way you roll your body you go wound pesin o
Oh baby ma jen sowa nu
Malo ko ba mi o
Oh baby malo kpe make I dance for you body
Hooya ya
Oni idi rabata
Hooya ya
Omoge wakanda
Hooya ya
Oni idi rabata
Hooya ya
Jijo wakanda
Suddenly suddenly suddenly
All of the girl dey look my face
Suddenly suddenly suddenly
Sum of them want me to hold thier waist
Eesh Joromi
I like this your body
Surely your body
Go spend this my money o
Sha ara giri arabirin mowa baby o (arabirin)
And the way you whine it Lemme be your kabiyesi o
Baby jo jo jo jo jo o
Mo ni shara giri arabirin gbo temi o
Hooya ya
Oni idi rabata
Hooya ya
Omoge wakanda
Hooya ya
Oni idi rabata
Hooya ya
Jijo wakanda
You dey feel am
(Dance)
You dey feel am
(Dance)
Jijo jijo wakanda (dance)
Jijo jijo wakanda (dance)
Jijo jijo wakanda (dance)
(You dey feel am)
Oh baby ma jen sowa nu
Malo koba mi o
The way you roll your body you go wound pesin o
Oh baby ma jen sowa nu eeh eh eh
Malo koba mi o
Oh baby malo kpe make I dance for you body
Hooya ya
Oni idi rabata
Hooya ya
Ejijo wakanda



Авторы: Orezi Esegine


Orezi - Ijo Wakanda
Альбом Ijo Wakanda
дата релиза
29-03-2018





Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.