Oritsefemi - Kiss a Bride текст песни

Текст песни Kiss a Bride - Oritsefemi



Ebo
Musical Taliban no1, eh
Iyeyeyeye my baby sweet oo
(Jekanmo)
And I′m ready to give her everything wey she need oo
I go give you my life and I give you my missing ribs oo
E no matter my baby come give me d apple eat oo
Baby je ka lo oo, eh
Bamidele mi ooo, my baby jekalo oo
Tete bamidele mi oo,
I no go treat u bad
Girl I promise to treat you right
I just wanna kiss you bride
1-2, 1-2 kiss a bride
1-2, 1-2 kiss a bride
1-2, 1-2 kiss a bride
My baby jekalo
Oh my baby yooyoyoyo, u be my medicine, oya nah
Oh my baby yooyoyoyo, without you I no ft sleep aaahh,
My baby ooohhh, my medicine oh ahhh, oh my baby ooohhh
Girlie welcome into my Life, I just wanna kiss you bride
1-2, 1-2 kiss a bride
1-2, 1-2 kiss a bride
Hmmmn aahh hmn ah,
Na so,
Onyeoma oh oh oh, oooh oh oh oh, yeh he
My baby dey make me dey happy
Onyeoma oh oh oh, oooh oh oh oh, yeh he
Onyeoma just dey dance Makosa
Onyeoma baby no need visa
Bomo yen se njo, o le komi sita
Mami you kill dem with Belle dancer
Come to daddy oo, my Vanessa
Ife re dun kole ni mi Lara
Je ka sowo kan, ka Jo gbajoba ooo
Ooooo
Bamidele mi ooo
My baby dakun ooo
Tete bamidele mi oo, my baby dakun oo
Bamidele mi oo my baby dakun oo
Tete bamidele mi oo my baby dakun oo
Oh my baby yooyoyoyo, you be my medicine, oya na
Oh my baby yooyoyoyo, without you I no ft sleep aaahh, my baby ooohhh
My medicine aahhh, my baby ooohhh,
Girlie welcome into my life, I just wanna kiss a bride,
1-2, 1-2 kiss a bride
1-2, 1-2 kiss a bride
Hmmmn aahh hmn ah,
Na so,
Onyeoma oh oh oh, oooh oh oh oh, yeh he
My baby dey make me dey happy
Onyeoma oh oh oh, oooh oh oh oh, yeh he
Onyeoma just dey dance Makosa
Onyeoma baby no need visa
Bomo yen se njo, o le komi sita
Mami you kill dem with Belle dancer
Come to daddy oo, my Vanessa
Ife re dun kole ni mi Lara
Je ka sowo kan, ka Jo gbajoba ooo
Ooooo
Bamidele mi ooo
My baby dakun ooo
Tete bamidele mi oo, my baby dakun oo
Bamidele mi oo my baby dakun oo
Tete bamidele mi oo my baby dakun oo
Musical Taliban no1
End




Oritsefemi - L.I.F.E (Living In Fortunate Environment)
Альбом L.I.F.E (Living In Fortunate Environment)
дата релиза
22-02-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.