Oritsefemi - Sanumi текст песни

Текст песни Sanumi - Oritsefemi



There is no gain in evil
Bad man people! Eheh!
Our enemies Na dem
Go wreck back shet
Because they are nice
No dey jam for real
Musial Taliban no 1
Dabeat on the beat
Aachaah!!
Cape Town Latest News:
Make Life Changing Money in a Few Days. Do Not Miss It
Cape Town Latest News:
Make Life Changing Money in a Few Days. Do Not Miss It
God punish poverty (Tufiakwa)
Na im dey teach person bad thing (I reject am)
E go make person suffer
E go falstrate am till e Commit suicide!
Big men no dey get sense
Cos they roll on private jet
Suffaration is not our portion
All we have to do
Is to hustle to the top
My government dem dey Holla
This billion dollars
Na in dey make some people dey
Getting fobial
Some dey from back they try
To catch up
While some people dem dey use am
As their tissue paper
Sanumi mi o baba
Shine your light on me o baba
Please don't make my enemy laugh you
When they see me
Them go salute you o
Sanumi mi o baba
Send down your love for me o baba mi
People wey dey wait for my downfall
When they see your hand work
Them must to tuale ee
Elijah Eliji eli t'ota e mole
Eli sewon suka suka k'ode re won bole
Elijah Eliji eli t'ota MI mole
Tete gbeja mi maje k'aye pa'no mi mo'le
Oya... Isale ti sunmi baba dakun gbemiga
At'inu oyun l'awon ota tin bamija
Ero okan won nipe k'oma le e pa
Yereyere won ma le e de'po giga
Olobe oya jawo nibe
Mase p'omolomo s'ofe p'omolomo ni
Moni ko dakun jawo nibe
Iya olobe
Bami jekan mo
Mase je k'ofomo're bo're dakun jekomo
Sanumi mi o baba
Shine your light on me o baba
Please don't make my enemy laugh you
When they see me
Them go salute you o
Sanumi Mi o baba
Send down your love for me o baba mi
People wey dey wait for my downfall
When they see your hand work
Them must to tuale e
All we need is money let the
Money just dey come
When the money come
Every other thing go solve...
Money let the money just dey come
You know we gat to make it
Cos money rules the world
Mio ma nagere laye oo
Malo Sun egbe laye oo
Orimi Malo gba'bode laye oo
Dakun je k'ojoale mi sunwon
Sanumi mi o baba
Shine your light on me o baba
Please don't make my enemy laugh you
When they see me
Them go salute you o
Sanumi mi o baba
Send down your love for me o baba mi
People wey dey wait for my downfall
When they see your hand work
Them must to tuale ee
Elijah, Eliji, eli t'ota e mole
Eli Se won suka suka k'ode rewon bole
Elijah Eliji eli t'ota mi mole
Tete gbeja mi ma je k'aye pa'no mi mole
Olobe, Oya jawo nibe
Mase p'omolomo s'ofe p'omolomo ni
Moni ko dakun jawo nibe
Iya olobe
Bami je kan mo
Mase je kan f'omo ire bo're
Dakun jekanmo oo...




Oritsefemi - Corporate Miscreant
Альбом Corporate Miscreant
дата релиза
01-11-2016




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.