Текст песни KU LO SA - A COLORS SHOW - Oxlade
Yeah,
yeah
Yeah,
yeah,
yeah,
oh-oh
Uh
lo
So
many
reason
wey
I
wan
dey
for
you
my
love
Na
you
I
wan
to
retire
with
my
love
oh
See
all
the
likkle
things
you
do
dey
make
me
nor
nor
This
distance
is
taking
a
hold
on
me
for
sure
Baby
come
closer
oh
Omo
I
want
make
we
dey
(ku
lo
sa)
Uhh,
girl,
I
wan
make
you
(ku
lo
sa)
O
lo
lo,
I
for
like
make
you-u-u
(ku
lo
sa)
u-u-u
oh-no
(ku
lo
sa)
Omo
I
want
make
we
dey
(ku
lo
sa)
O
lo
lo
Girl,
I
want
make
you
(ku
lo
sa)
Oh,
no,
no
I
for
like
make
you
(pull
over)
Pull
over,
omo
pull
over
(ku
lo
sa,
oh)
Shebi
na
this
kind
of
things
wey
dey
make
man
see
yawa
(see
yawa)
And
me
I
understand
say
your
Dad
no
like
me
rara
(me
rara)
See
me
I
want
make
you
know
say
me
dey
for
you
garaa
(guarantee
oh)
And
if
na
the
price
be
that
I
for
like
to
see
yawa
(see
yawa)
I
never
trade
you
for
nothing
This
love
make
me
dey
champ
I
see
Without
you
I
no
fit
do
nothing
(Without
you,
without
you)
Abeg
tell
me
wetin
suppin
(suppin
gan)
I
never
trade
you
for
nothing
(I
never
trade
you
baby)
This
love
make
me
do
something
(this
love
make
me
do
something)
Without
you
I
no
fit
do
nothing
(oh
no)
Omoge
tell
me
what's
suppin
gan
(ku
lo
sa,
oh)
Omo
I
want
make
we
dey
dey
(ku
lo
sa)
Omo
girl
I
want
make
you
(ku
lo
sa)
Baby,
I
for
like
make
you
(ku
lo
sa)
Oh,
baby,
oh,
no,
no
(ku
lo
sa,
oh)
Omo
I
want
make
we
dey
(ku
lo
sa)
Oh
my
baby
make
we
dey
(ku
lo
sa)
Bring
out
your
shayo
make
we
play
(ku
lo
sa)
Yeah-yeah
yo-yo
(ku
lo
sa)
Oh
no
Baby,
oh
no
You
make
a
young
man
go
loco
You
make
a
younger
boy
go
loco
You
make
a
young
boy
go
loco
Suffri
(ku
lo
sa),
baby
yo
yo
I
never
trade
you
for
nothing
(ku
lo
sa)
This
love
make
me
do
something
(ku
lo
sa)
Without
you
I
no
fit
do
nothing
(ku
lo
sa)
Omoge
tell
me
wetin
suppin
(ku
lo
sa,
oh)
See
I
never
trade
you
for
nothing
(ku
lo
sa)
This
love
make
me
dey
stunting
(ku
lo
sa)
Without
you
I
no
fit
do
nothing
(ku
lo
sa)
Omoge
tell
me
wetin
suppin
(ku
lo
sa,
oh)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.