Oyinkanade - Blessings текст песни

Текст песни Blessings - Oyinkanade



Oh oh oh
Oh oh oh
Hey hey hey
Mo fe ra Gucci gabana
Kin ma kawo ninu Bentley
Baba God e no too much
Akounuche e no too much oo
See them Boiz be shaking their durags
Them ma looking down on the boy
Oluwa gbemileke ooo chuwkwu buliemelu ooo
Sey your indomie quick done oo
E no mean say my beans no go cook
So make you no Dey look down on me oooo
Butterfly wey you see today
E be Caterpillar wey dey crawl yesterday
My brother tables fit turn so make you no look down on no man ooo
Edumare shower your blessings ooo
Make bad belle no cover me ooo
Make e no cover me oooo
Shower your blessing ooo
Chuwkwu ebube shower your blessing oooo
Make bad belle no cover me oo
Make e no cover me ooo
Shower your blessing oo
Oh oh oh
Oh oh oh
Hey hey hey
Hey hey hey
Omolope sha ni baller
Money wey no sabi dullard
Oriburuku back to sender
Yabayabayaboshaoo
As I dey knack am make e enter
Dis my gbedu make he global
You know sey garri no get advert
Chuwkwu buliemelu ooo
Sey your indomie quick done ooo
E no mean say my beans no go cook
So make you no Dey look down on me oooo
Butterfly wey you see today
E be Caterpillar wey dey crawl yesterday
My brother tables fit turn so make you no look down on no man ooo
Edumare shower your blessings ooo
Make bad belle no cover me ooo
Make e no cover me oooo
Shower your blessing ooo
Chuwkwu ebube shower your blessing oooo
Make bad belle no cover me oo
Make e no cover me ooo
Shower your blessing oo
Oh oh oh
Oh oh oh
Hey hey hey
Hey hey hey
Lmo
It's oyinkanade yeah eh



Авторы: Oyinkansade Akande


Oyinkanade - Blessings
Альбом Blessings
дата релиза
10-05-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.