Текст песни E No Easy - P-Square , J. Martins
Baba
God
na
your
handwork
eh
No
be
lie
Eh
Na
your
handwork
eh
I
say
E
no
Easy
eh
(oh
oh
oh
oh)
To
dey
sing
and
dey
dance
And
the
people
dey
rejoice
eh
(oh
oh
oh
oh)
My
Brother
my
sister
No
be
today
(oh
oh
oh
oh)
If
e
Good
or
bad
eh
Make
we
dey
thank
God
eh
Baba
God
Na
your
handwork
eh
No
be
lie
eh
I
Say
no
be
lie
eh
No
be
everybody
wey
sleep
for
Night
Wake
up
see
the
light
eh
See
the
future
is
Bright
eh
And
e
dey
enter
for
eye
eh
Make
you
do
Your
best
eh
Baba
God
go
handle
the
rest
Eh
Even
if
you
no
get
money
(eh
eh
Eh)
Dey
jolly
dey
shake
body
(ah
ah
ah)
No
need
To
dey
tear
body
E
fit
no
be
God
e
e
e
(ah
ah
Ah)
__________
dead
body
Nobody
be
__
baby
When
You
fall
you
go
stand
up
again.
You
try
am
again
Again
And
again
and
again
Cos
e
no
easy
eh
(Back
to)
My
people
eh
On
a
Good
day
Nobody
wey
come
for
this
world
to
suffer
Eh
Na
your
turn
Today
Another
man
tomorrow
My
brother
Which
Kain
life
be
this
eh?
Everybody
get
him
own
way
To
follow
But
e
no
easy
eh
(Refrain
then
)
Eh
eh
eh
Ah
ah
ah
The
true
Story
be
say
This
music
no
be
today
eh
The
thing
Been
dey
start
like
play
play
But
now
we
don
dey
Tro
wey
eh.
So
make
una
make
una
serious
eh
For
Una
business
eh
Make
we
dey
try
to
dey
rejoice
eh
(Why?)
Cos
e
no
easy
eh
Even
if
you
No
get
money
(eh
eh
eh)
Dey
jolly
dey
shake
body
(Ah
ah
ah)
Cos
the
way
you
dey
vex
dey
Complain
E
fit
no
be
God
e
e
e
(ah
ah
Ah)
__________
dead
body
Nobody
be
__
baby
When
You
fall
you
go
stand
up
again.
You
try
am
again
Again
And
again
and
again
(Back
to
)
E
no
easy
eh
My
brothers
and
Sisters
E
no
easy
eh
Even
if
you
no
get
money
No
easy
eh
To
sing
and
dey
dance
talkless
of
to
Shake
body
E
no
easy
eh
Na
your
hand
work
Baba
God
na
your
handwork
eh
Na
your
handwork
eh
Even
If
we
no
get
money
We
go
jolly
dey
shake
body
Na
Your
hand
work
eh
E
no
easy
eh
1 E No Easy
2 Possibility
3 I Like Dat
4 Gimme Dat
5 Bye Bye
6 E No Easy Ft. J.Martins
7 E No Easy
8 Danger
9 Possibilities Ft. 2face
10 Possibility
11 Possibilities
12 Break It
13 Break It
14 Troway
15 Trowey!
16 I Love U
17 I Love You
18 Trowey!
19 Break It
20 Danger
21 Bye Bye
22 I Like Dat
23 Super Fans
24 Danger Instrumentals
25 Trowey Instrumentals
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.