Paa Kes feat. Yaa Pono - Babe текст песни

Текст песни Babe - Paa Kes feat. Yaa Pono




Blue Dolphin
Paxx on the beat, yeah (Yayiah)
Na-na-na-na-na (We bad)
Uptown
My baby like me (Uh)
I like am too, my baby love me (Mm-hmm)
My baby like me (Uh)
I like am too, my baby love me (Mm-hmm)
She dey call me baby, baby
I dey call am baby too yarn, ha
She dey call me baby, baby
I dey call am baby too yarn (Mm-hmm)
Because of you I dey hustle
I go spend my money on you, baby
One plus one, you and I
What else you want from me?
She say I be cool giver (Na-na-na)
Wey I say she be cool sister (Na-na-na)
Baby, me and you cool 'cause am
Some say e be agbala
Sakawa, don't mind them
Them be EOP
Symbol of my heart, jo go down (Na-na-na)
Yeah, end up, end up
Baby like me
I like am too, my baby love me (Mm-hmm)
My baby like me, me
And I like am too, my baby love me, me
She dey call me baby, baby
I dey call am baby too yarn, ha
She dey call me baby, baby (Mm-hmm)
I dey call am baby too yarn
Baby like me (Na-na-na-na)
Yayiah
Baby like me (We bad)
Uh
I'm in love with a Japanese girl bio
me pia na no de me pio
Jo three days paa na few
Tumi ma me ho hyehye kaka piopio
Yo, ase panee a me wɔnaa na adwoa na wada
ayɛ antetɛ nsɛm obiɛ nkumata
fie nkwandɛ nti saa na afa
ayɛ ko ne mu nti daa na wada
Ɔsɛ kojo mebaa wo a nom twɛ paa wo
Ɔde saa de saa no na saa wo
Dwudwo a me no ato maku makraa do
Jo, ɔbaa no akyi kwan ntisɛ fraa do
You dey mind me
Ɔdɔdɔ me no me no bi
Ɔwosuo ano a piti
You dey love me
Shorty got no stress
Ɔnɔ obiɛ mpa ahyiaa asetɛ (Tiger Wood)
She dey call me baby, baby (We bad, Yayiah, Uptown)
I dey call am baby too yarn (Ballin', ha)
She dey call me baby, baby (Mm-hmm)
I dey call am baby too yarn (Mm-hmm)
Some say no be me she go dey
Naa, e be mistake (Na-na-na)
Atamfoa akan what she say (Baby)
Here no she go dey
Baby never care them bars
She tell me make I take control
'Cause who Jah blesses, no one can say
Don't contest
My baby like me (Na-na-na)
I like am too, my baby love me (Na-na-na)
My baby like me, me (Na-na-na)
And I like am too, my baby love me, me (Na-na-na)
She dey call me baby, baby (Mm-hmm)
I dey call am baby too yarn, ha
She dey call me baby, baby (Mm-hmm)
I dey call am baby too yarn
Baby like me (Na-na-na-na)
Baby like me (Mm-hmm)



Авторы: Dennis Deyoung



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.