Paa-Kwasi - Sweet Mother текст песни

Текст песни Sweet Mother - Paa-Kwasi




Hahahahaha
This one here na for mama oh
Mama love weight
Oh sweet mother
I will never ever go forget you
For the suffer wey you suffer for me
Mama oh mama
Mama oh mama
I love you mama
See mama no get money still pikin belly full
Mama go sell pure water go send pikin to school
Mama oh mama
Mama oh mama
Mama the goddess
Mama the creator
Mama inventor you carry me for nine months (Oh sweet mama)
Oh sweet mama
Oh sweet mama
Oh sweet mama
I wanna thank you and may God bless you
Oh sweet mama
Oh sweet mama
I love you
When everybody dey sleep at dawn
Pikin go cry go worry mama no go bore
She go carry pikin sing for pikin don't cry
Tomorrow your day I go buy you puff-puff
Baby don't cry I go buy you chocolates
Oh mama I love you
Oh mama I love you
Mm mama
Mama the goddess
Mama the creator
Mama inventor you carry me for nine months (Oh sweet mama)
Oh sweet mama
Oh sweet mama
Oh sweet mama
I wanna thank you and may God bless you
Oh sweet mama
Oh sweet mama
I love you
See mama no get money still pikin belly full
Mama go sell pure water go send pikin to school
Mama oh mama
Mama oh mama
Mama oh mama
Mama oh mama
Mama the goddess
Mama the creator
Mama inventor you carry me for nine months (Oh sweet mama)
Oh sweet mama
Oh sweet mama
Oh sweet mama
I wanna thank you and may God bless you
Oh sweet mama
Oh sweet mama
I love you



Авторы: Nana Kwasi Aryeh


Paa-Kwasi - Afrosounds - EP
Альбом Afrosounds - EP
дата релиза
01-02-2024




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
//}