Pascal - Mafor текст песни

Текст песни Mafor - Pascal



You are perfect x4
Came we stay no be married
But you need for came we stay before we married
I need for know ya true true fashion if ei fine then ei fine we go stay na fo′ palace
Correct girl no be for face ei dey na for heart
Love is blind cover ya eye follow ya heart
Correct man no di make woman cry
Correct man na man wey ei di ever make'am make e woman smile
Heyyyyyyy when I dey fo′ ya corner I di feel lek son' king
Came stay for ma corner I go treat you lek queen
If we jam I swear me na you go burn na twins mafor
Heh yeah when I dey for ya corner I di feel lek son king
Came stay for ma corner I go treat you like queen
And if we jam I swear me na u go born na twins mafor
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Any woman with fine fashion dey like mafor for me
And di one them for ma corner na God gi them for me
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Any woman with fine fashion dey like mafor for me
And di one them for ma corner na God gi them for me
Any woman with fine fashion dey lek mafor for me
Di one them fo' ma corner na God gi them for me
Ma Pikin, ma Rémé and Rachy Rach, Aunty Celine, Reniss and ma Baby Bae, Mama Iy, Ma Winnie, Mama Mummy, Aunty Becks, Aunty Mary na ma Mummy
Na God send wouna for me eventhough ma hand short
Everyday i di pray make God bless wouna for me
Heyy! when i dey for ya corner i di feel lek son king
Came stay for ma corner i go treat you lek queen
If we jam i swear me na you go born na twins mafor
Heyy! when i dey for ya corner i di feel lek son king
Came stay for ma corner i go treat you lek queen
If we jam i swear me na you go born na twins mafor
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Any woman with fine fashion dey like mafor for me
And di one them for ma corner na God gi them for me
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Mafor (Mafor)
Any woman with fine fashion dey like mafor for me yeah!
And di one them for ma corner na God gi them for me




Pascal - Work Dey 3
Альбом Work Dey 3
дата релиза
05-10-2016



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.