Текст песни Babylon (feat. Victony) - Patoranking , Victony
Babylon,
Babylon
Babylon,
Babylon
Yeah
(Phantom)
Babylon,
Babylon
Me
I
go
run
and
run
until
I
(no,
yo)
Babylon,
Babylon
Me
I
go
run
and
run
until
I
(find
Heaven's
gate,
oh)
Dem
say
make
I
no
go
enemies
dem
set
trap
I
waka
with
leg
like
who
dey
cele
church
Normally,
I
no
fear,
my
paddy
I
dey
tell
you
If
corona
burst,
me
I
no
still
wear
mask
Shey
you
remember
when
we
no
fit
hold
the
tears
back
When
we
still
dey
push
Iyana
school
to
Festac
This
my
tori
you
no
go
fit
learn,
oh
'Cause
na
the
kind
matter
wey
go
fit
to
end
class,
yeah,
yeah
Babylon,
Babylon
Me
I
go
run
and
run
until
I
(find
Heaven's
gate,
no,
yo)
Babylon,
Babylon
Me
I
go
run
and
run
until
I
(find
Heaven's
gate,
oh)
Stubborn,
stubborn
Stubborn
for
igboro
Blow
that
kanaku
for
your
face
like
Okoro
Leader,
lion,
yes,
I
be
idolo
Fight
and
face
my
fears,
no
ojoro
Fire
burn
Babylon
(Jésu)
Man
ah
move
like
a
stallion
(Jésu)
Mi
team
strong,
mi
nuh
tag
along
(Jésu)
World
best,
ah
di
champion
Victony
carry
on
Them
been
dey
shenk
me
say
I
no
be
member
I
go
reset
back
if
I
reason
my
setback
Isi
Ebuka,
I
get
big
head
And
I
stubborn
pass
government
wey
no
gree
to
end
sars,
yeah,
yeah
Babylon,
Babylon
Me
I
go
run
and
run
until
I
(ye,
ye,
no,
yo)
Babylon,
Babylon
Me
I
go
run
and
run
until
I
(find
Heaven's
gate,
oh)
(Stubborn,
stubborn)
(Stubborn
for
igboro)
Me
I
go
run
and
run
until
I,
no,
yo
(Stubborn,
stubborn)
(Stubborn
for
igboro),
Babylon
Me
I
go
run
and
run
until
I
(find
heaven's
gate,
oh)
1 Inshallah
2 Higher
3 Smoke & Vibes
4 Tonight
5 Abobi
6 Babylon (feat. Victony)
7 Control Me (feat. Gyakie)
8 Kolo Kolo
9 Na Na Na
10 Mama
11 Amazing Grace (feat. Beenie Man)
12 Lighters Up
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.